BAHD-MEN

Man dem wicked
The wickedest
But me wickeder than dem

Man dem wicked
But me wickeder than dem
When I talk stand still
My voice an anthem
You know me get
Way too many bad men
Who want smoke with the gang
Make them come learn
Who want smoke with the gang
Make them come learn
Who want smoke all the blow
Where your conscience
Who want smoke with the gang
Make them pay rent

All of the mandem
Want strangle me (Evilly)
Dey my dey
Sipping my Hennessy(jejely)
Wetin dey cause all this pala
Na jealousy
So, I been dey run
I been dey run

She see me
Dey follow me carelessly
Run away
That bitch want take all your energy
Eagle eyes
Spot any opps and I flee the scene
(Yeah)
You see me dey run
Then follow me run

Bad man finna smoke in a citadel
Bad man like KAMY
Does it ring a bell
She said my
Taste caramel
Shotiómabeni
Matter here, matter there
I told girl man stay celibate
I been dey run
Mama said keep your body safe
I been dey run
For them niggas who gonna hate
I been dey run
You see me dey run
Then follow me run

All of the mandem
Want strangle me (Evilly)
Dey my dey
Sipping my Hennessy (Jejely)
Wetin dey cause all this pala
Na jealousy
So, I been dey run
I been dey run

She see me
Dey follow me carelessly
Run away
That bitch want take all your energy
Eagle eyes
Spot any opps and I flee the scene
(Yeah)
You see me dey run
Then follow me run

Why you dey jonze
No too dey jonze
No go dey follow these jonzing men
Them be jonzing niggas
(Jonzing niggas)
Say you want dey ball
(Want dey ball)
Say you want dey on top
(Want dey on top)
Say you one dey fuck with the 405
Insha Allah
(Insha Allah)

Spilling the Hennessy
Wetin be jejely
All of my niggas
Dey ride with me steadily
Who be those men
Wey dey cap for there carelessly, no
I no been run
But them been dey run

All of the mandem
Want strangle me (evilly)
Dey my dey
Sipping my Hennessy(jejely)
Wetin dey cause all the pala
Na jealousy
So, I been dey run
I been dey run

I found out that
Y'all niggas were interested in God
And me then
I was shaky, shaky
But then, I saw that bro
The way y'all niggas talk about him
And all of that, is interesting
Bro let me find out
And yes, my family members too
Have been like
Telling me to build
My relationship with God
And all of that
And then yeah, I did
Like this year it's been so great
And everything, like bro
Oh shit, you've been
Yessirr



Credits
Writer(s): 4 5
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link