Shade

Yeah Don Fortune Legend Yeah

See I no dey send anybody like I told you before
'Cause only ur love fit make me fall like say I don dey drunk
See forget what you heard about me Dem just dey talk
Defining the love I gat for you is jus like a punch

Taking you round the world is not enough
But for real I'll take care of you with everything I've got
Only you fit treat my wound
I Love you right from the womb
I'll take care of you from naija to Cameroon Gbaoh

Shade o when mhi money come I go spray you plenty plenty
Abegi o tell your mummy say make she no dey change am for me
One day o when mhi like shine I go like to carry you enter Yankee
Only your love love Only ur love love wey dey enter my body

Yeah See Yeah
Can't say what the day my unfold
Nobody can tell how tomorrow may go
Just wanna be close to you and show to you that to me you're more than gold
I'm not an overseer but I can see the future is very bright
That's why I'm ready to feature you straight into my heart

You're the reason why I smile see I swear I cannot lie
Baby girl you be my pride come let go out with my ride
You're the only one I promise I'll chase for life
I'll take care of you with everything in life
'Cause you make me feel alright everyday and night

I will never do you wrong always to be by your side
Why you do to me like ah dis like ah that
Girl you make me go larger everyday like a star
Baby See if no be you nobody fit be my wife
I'll love you love you love you till the day that I die
Gbaoh

Shade o when mhi money come I go spray you plenty plenty
Abegi o tell your mummy say make she no dey change am for me
One day o when mhi like shine I go like to carry you enter Yankee
Only ur love love only ur love love wey dey enter my body

Yeye o nobody go talk again o as I dey on top ur matter today o
The way you dey drive dey sweet me throwaway the key inside water Aiye o
All my head na Koko make my people no bother
Only your lor love only your lor love
Hey-hey

Me I don tire Me I never chop better food since Aya
Me I won marry you tell your mother
If she won stake she go shoot me tire
Tera Tera Tera one man jagaban iffa fire
Eyah Eyah Eyah From back e go sweet you tire tire tire tire aya

Shade o when mhi money come I go spray you plenty plenty
Abegi o tell your mummy say make she no dey change am for me
One day o when mhi like shine I go like to carry you enter Yankee
Only ur lor love Only ur lor love wey dey enter my body
Wo-wo-wo-wo-wo-wo
Yeah, yeah, yeah, yeah
Do-do-do-do-do-ta-ra



Credits
Writer(s): Akpotera Irughene
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link