Yolo
As i know say this life no get part two
Chop wey i no fit handle
Been thinking hard wey make me look like statues
To commot pain wey dey body like tattoos
As i know say this life no get extra ooh
E dey pain like menstra
Nothing than to plan am better ooh
So i do my things my way
Make nobody cross my lane
Dem dey make me feel irate
With all the good vibes dem dey underate
Still dem be dey talk me no get level
Wetin be my gain if i prove level ohh yeah
Shey make i bend seven
Na my cross ko se ni maa waa available
Gbogbo offense lowa bailable
Cos this life you gat live it wise my brother ehh
Cos I've been sleeping, na why I never move bit further ehhh
You only live once(YOLO)
You only live once(YOLO)
You only live once(YOLO YEEH)
You only live once tepa mose ko hustle (YOLO)
You only once (YOLO YEEH)
You only live once(YOLO)
You only live once e sure say u go bubble yeah yeah
My brother work hard ooh
If you wan flex enter Orlando
Make you earn hard oo wey go make you cater for family ohh yeah
Amo pe ise koo lowo pe alubarika loju
My mama tell me say make i dey always noble
Cus na person wey sabi way shebi na hin still know book
So maa jaiye mii jeje
Ma tun lo aiye mii pepe
Push the career wey go make me pepe
This life na turn by turn
And this year go be my own
Enemies dem no fit block me
This life you gat live it wise my brother ehh

Cos I've been sleeping na why I never move bit further ehhh

Credits
Writer(s): Raji Sherif
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.