As We Struggle Everyday

Eh eh
Eh eh
Eh eh eh
Eh eh eh
Eh eh eh eh
Eh eh
Eh eh eh
Eh eh
One, two, three, four

As we struggle everyday (everyday, everyday)
We try to find a better way (better way, better way)
See this leaders wey suppose jail (suppose jail)
Na him my people don dey hail o (dem dey hail)

As we struggle everyday (everyday, everyday)
We try to find a better way (better way, better way)
See this leaders wey suppose jail (suppose jail)
Na him my people don dey hail o
Don dey hail
Don dey hail hail hail hail hail hail hail

Na him my people don dey hail o (dem dey hail o)

You people have the power to make our lives get better

You people have the power (hunger) to make our lives get better (suffer)
You people have the power (hunger) to make our lives get better (struggle)

Na him my people don dey hail
Don dey hail
Don dey hail hail hail hail hail hail hail

Credits
Writer(s): Olufela Kuti
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link