Pay Day

You no like stress but you want make money
You no like work but you come like jolly
E get as owu go blow you e go be like say them off lights
E no go bad as you fine as you fresh make you make money chop life
Ahah if the future no bright we go on torch follow am
On torch shine am
And if the hustle no pay we go join hand push am eh eh
Together we go make am

Walking up and down
Working day and night
From Maraba down to Ojuelegba
We dey hustle for the money
And we dey hustle for the pay day
Walking up and down
Working day and night
From Guagualada down to Ikeja
We dey hustle for the money
And we dey hustle for the pay day

Pay day pay day
Hustle for the money
Pay day pay day
We dey hustle for the pay day
Pay day pay day
Ahah Aya ya ya
Pay day pay day
We dey hustle for the pay day

Battery wey full e go still low
Our prayers na make charger no blow
All man dey for him own lane oh
Na wetin you suppose know
Every woman got a wedding day
Every woman love her wedding day
Aah ah ah
Everybody got a birthday
And everybody love their birthday
Aah ya ya yaa
But every hustler got a pay day
Every hustle get a pay day
Ah ah
Every hustle got a pay day
Every hustler get a pay day

Walking up and down
Working day and night
From Maraba down to Ojuelegba
We dey hustle for the money
And we dey hustle for the pay day
Walking up and down
Working day and night
From Guagualada down to Ikeja
We dey hustle for the money
And we dey hustle for the pay day



Credits
Writer(s): Edward Bette
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link