Family

Oluwafemi mo daju pe
Ninu irin ajo si ibi giga
Awon ota le gb'ogun tio
Sugbon, iwo maberu
Kosi nkan tio shey omo Olorun

Steady hustle, I no dey rest oh
Me, I no get many friends oh
Tori pe, won o ko mi be oh-ah (oh-wah-wah, wah)
Just another boy from the ghetto (yeah)
I be looking for daily bread oh (oh-ah)
Soh fun won, mio gbo holiday oh-ah, yeah (oh-ah)

So, I carry my family for head oh (yeah)
If them never chop, I must double hustle, yeah
Carry my family for head (family for head)
If I go dey sleep, shebi na me don fumble oh (fumble, oh)
Yeah-yeah, yeah

Emi ni mo mo b'oshen shemi
Emi ni mo mo b'oshen shemi oh
Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah, yeah-yeah
Emi ni mo mo b'oshen shemi
Emi ni mo mo b'oshen shemi oh
Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah

So, if you see me for the road, no go lose guard am
My mind don go faraway
Me, I no fit shalaye, ah
If you see me enter party, no go dey shout am
Gimme two bottles of Moët
Make my body balance, yeah
Yeah-yeah, yeah

Emi ni mo mo b'oshen shemi
Emi ni mo mo b'oshen shemi oh
Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah, yeah-yeah
Emi ni mo mo b'oshen shemi
Emi ni mo mo b'oshen shemi oh
Emi ni mo mo b'oshen shemi, yeah

Carry my family for head oh (ayy)
If them never chop, I must double hustle, yeah (yeah-yeah, yeah)
Carry my family for head (family for head)
If I go dey sleep, shebi na me don fumble oh (fumble)

(Illuminate)
Whoa, oh
Hmm-mm
Mm-mm, hmm
Call me Bayanni, hmm-mm
Bayanni



Credits
Writer(s): Composer Author Unknown, Abimbola Elijah Oladokun
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link