Only God Can Be Trusted

Haa, you go dey trust man, Adam
Oju e a bo
Inorder to live long Oga
I no dey fall
For wetin man Promise
I no dey foh
People dey dissapoint pa
Eleran ara
Person wey promise to get back
O ti japa
Omoh you go see shege
To ba lo gbara le
Omo adamo
You go Damo

I only trust in the lord
In the lord
I no dey Gbeke leyan
Just the lord
I only trust in the lord
In the lord
I no dey Gbeke leyan
Just the lord
Only God
Only only God can be trusted
Ahn Ahn Eii Eii
Only God
Only only God can be trusted
Ahn Ahn Eii Eii

Only God Can Be Trusted
Only God Can Be Trusted

Na only Jesus le fun mi
Nifokan bale ooo
Jibiti(GBT) plenty
But there's no guaranteed trust in horses
And chariots or champions
I no dey follow them do she tell me say she tell me say
Mo ma joko ti daddy mi
I rely on the person to le emi mi
Very finicky, see the key
Yeah e dey for me
Na the only one person wey die for me
Mo ma joko ti daddy mi
I rely on the person to le emi mi
Very finicky, see the key
Yeah e dey for me
Na the only one person wey die for me

I only trust in the lord
In the lord
I no dey Gbeke leyan
Just the lord
I only trust in the lord
In the lord
I no dey Gbeke leyan
Just the lord
Only God
Only only God can be trusted
Ahn Ahn Eii
Only God
Only only God can be trusted
Ahn Ahn eii

At any point in time you try to trust men
Or seek alternative other than God
You'll always find yourself in trouble



Credits
Writer(s): Odeniyi Oluwatobi
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link