Unstoppable

Lummy (O sha mo)
Myzin
Kreshido
Myzin record me
Man no fee stop me
Am on a highway
Eheh dem no fee stop me
I say man no fee stop me (man no fee stop me)

Coz I started from the button
They think say I no fee reach the top
Na human you be, you no be God
Na God they run ham sha (hmm)
Coz I started from the button
They think say I no fee reach the top
Na human you be, you no be God
Na God they run ham sha (hmm)

Dem no fee stop me
Dey no fee stop me
Dem no fee stop me
Am on the highway
Dem no fee stop me ooh yeah

Tell dem man no fee stop me
(Man no fee stop me)
Dem no fee stop me oo
Am on the highway
Dem no fee stop me ooh yeah

Tell dem man no fee stop me
Am on the highway
Dem no fee stop me ooh yeah

Ahhh see
Emi para lori beats
Won pe mi ni erukina
Mo tun para ninu school
Won ni mo ti rin jina
Eni toba se normal
Loma wo alujona
Eni toba se ibu
Loma wo inu johanamo
Toba di ojo idajo
Ko sipe mi omomo
Moti pelu awon enikan
To ma judi wo alujona
Daddy mi ti warn me
Ki ma sebi swagoon
Teba wo ara mi, eleri ki ya tattoo
Mumcy ma pray lojomo
Won ni kile gbadun
Awon eyan ni ati se orire
Won ni moma lagun
But now nsin motidi Lagos lagoon
Eni toba mawe mi koja
O ma need, lati lagun
Toba mo story mi
Bere lowo ibidun
Atari ajanaku ni
Ko le dabi story shittu
Mole ma n ten naira
But mo ni five naira
Gbogbo eyin te robi simi
Lema shi ko cholera
Father lord go bless mi
Esu no go leave you
1,2 buckle my shoe
Devil go Dey beat you

"Mole ma n ten naira
But mo ni five naira
Gbogbo eyin te robi simi
Lema shi ko cholera"

Dem no fee stop me
Dey no fee stop me
Dem no fee stop me
Am on the highway
Dem no fee stop me ooh yeah

Tell dem man no fee stop me
(Man no fee stop me)
Dey no fee stop me oo
Am on the highway
Dem no fee stop me ooh yeah
Tell dem man no fee stop me
Am on the highway
Dem no fee stop me ooh yea

Say dem no fee stop me
Yeh eh am unshakable
Tori mo capable
See me am unstoppable
Da gobe le, bi ti portable

Ahh yeh dem no fee stop me
I say man no fee stop me
Am on my lane (Am on my lane)
Teba le, ele ba
E de le ba
Dem no fee stop me (Dem no fee stop me)
Tell dem man no fee stop me



Credits
Writer(s): Nuberu Abisoye S
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link