Something Huge
Unique boss unique boss
Something huge yeah yeah
Am expecting something huge
Lets boll baby in my hood
Yuhknoh body no be firewood
Sorry if I sound so rude
Something huge is coming to my way
Make money live my life my way
Something good is coming to my way
More money and live my life my way
My way yeh my way
I need to make this money
Making money is compulsory
I need this money for me I gat bills
I need to make this money
Making money is my hubby
I need this money for me to boll please
Something good
Feel alright
What i have got is my right
Me gat no time to fight
Be my boo
From tonight
Come lets drive my ferrari
Drive my bugatti
If you no get money you no get person
Even when you talk they'll say who is this person
Comot joor you sef na person?
You no dey fear person?
Hunger catch you you go learn lesson
Unique boss you be big person
Yuhknoh
Something huge is coming to my way
Make money live my life my way
Something good is coming to my way
More money and live my life my way
My way yeh my way
I need to make this money
Making money is compulsory
I need this money for me I gat bills
I need to make more money
Making money is my hubby
I need this money for me to boll please
Get money u get life flex money spend money more likes
If you get money you will be called honey flex money spend money more eyes
And pray for long life
No be everybody won laugh with you
You will see their real life
Much hatred bad attitude
If you no get money wahala
Even when you no get double wahala
Get money you go solve palava
After God na money we need am
To dey boll still no run dry yuhknoh
We dey young, still look fresh die yuhknoh
With baba God pocket never dry yuhknoh
Eeh eeh
Something huge is coming to my way
Make money live my life my way
Something good is coming to my way
More money and live my life my way
My way yeh my way
I need to make this money
Making money is compulsory
I need this money for me I gat bills
I need to make more money
Making money is my hubby
I need to make this money to boll please
See normally watin we really need na money ooo
And last last we all go make this money so that we go fit jolly. Yuhknoh
Something huge yeah yeah
Am expecting something huge
Lets boll baby in my hood
Yuhknoh body no be firewood
Sorry if I sound so rude
Something huge is coming to my way
Make money live my life my way
Something good is coming to my way
More money and live my life my way
My way yeh my way
I need to make this money
Making money is compulsory
I need this money for me I gat bills
I need to make this money
Making money is my hubby
I need this money for me to boll please
Something good
Feel alright
What i have got is my right
Me gat no time to fight
Be my boo
From tonight
Come lets drive my ferrari
Drive my bugatti
If you no get money you no get person
Even when you talk they'll say who is this person
Comot joor you sef na person?
You no dey fear person?
Hunger catch you you go learn lesson
Unique boss you be big person
Yuhknoh
Something huge is coming to my way
Make money live my life my way
Something good is coming to my way
More money and live my life my way
My way yeh my way
I need to make this money
Making money is compulsory
I need this money for me I gat bills
I need to make more money
Making money is my hubby
I need this money for me to boll please
Get money u get life flex money spend money more likes
If you get money you will be called honey flex money spend money more eyes
And pray for long life
No be everybody won laugh with you
You will see their real life
Much hatred bad attitude
If you no get money wahala
Even when you no get double wahala
Get money you go solve palava
After God na money we need am
To dey boll still no run dry yuhknoh
We dey young, still look fresh die yuhknoh
With baba God pocket never dry yuhknoh
Eeh eeh
Something huge is coming to my way
Make money live my life my way
Something good is coming to my way
More money and live my life my way
My way yeh my way
I need to make this money
Making money is compulsory
I need this money for me I gat bills
I need to make more money
Making money is my hubby
I need to make this money to boll please
See normally watin we really need na money ooo
And last last we all go make this money so that we go fit jolly. Yuhknoh
Credits
Writer(s): Ibimendi Jumbo
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.