PAY DAY EP

Uh-ye-ye-ye (yes oh)
Oh-na-na-na
Larry Tmesis, wo-wo-wo-wo (it's Tmesis production)

Keep on chasing dreams, anytime I remember
Life is too short (too short oh)
Many broke days, pay days
It's always be zero kobo, na who dey

Heavenly Father, abeg
Na which client I go bill?
That will change my story to glory, abeg, baba

Me, I never shege (me I never shege)
Never shage
Badman waiting for the payday
Me, I never shege
Badman waiting for the payday
No holiday
Me, I gas to make my pay, wa-wa
I got to make my pay, da-da

Dem say, I too young to win
Adura Mumsy lo gba lo ri mi
For you to win, you got to minimize, to run along, oye

I feel the blessings come along
Fasting and pray all I do
Never rush the way
Got the believe, oneday you go make

Keep on chasing dreams, anytime I remember
Life is too short
Many broke days, pay days
It's always be zero kobo, na who dey

Heavenly Father, abeg
Na which client I go bill?
That will change my story to glory, abeg baba

When I start I got nowhere just to go
Nobody call me for show
'Cause me never get to blow yet

Mo mu pe ore oluwa, can never go filled
Iyenu to ma se le
Ti ota ma ko oha
That's all I pray for baba

Ki ile ku ko si pe re ge de
Ki oun mi ko le pe re ge de
Ti aye be ko le ki emi be won ko
De ibire ki won ka mi mo
Aye a ka mo re, a ka mo re aye
Aye to ya omo lomo la ilo camera aye
Aye mo ju ba a

Keep on chasing dreams, anytime I remember
Life is too short
Many broke days, pay day
It's always be zero kobo, na who dey

Heavenly Father, abeg
Na which client I go bill?
That will change my story to glory, abeg, baba

(Kika the baddest producer)



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link