Hustler's Anthem

Yawa plenty
If you no get money, you no get person
You better hustle, make you work
See sapa for your door, no time
Them no dey telli person, them no dey telli person

Naija, Fraud ways
No time to show face
Low key we dey set pace
If they see you na your own case

Fake life, Fraud ways
Balling, one place
Same shoe, four days
If they bill you na your own case

(Shhhh...)
No dey talk if you no get money for your kush
On your own, face your problems na so we dey push
Broke life no be for person wey like to groove
Na who wey give up go lose
Make your reggae today no turn to blues

(Shhhh...)
No dey talk if you no get money for your kush
On your own, face your problems na so we dey push
Broke life no be for person wey like to groove
Na who wey give up go lose
Make your reggae today no turn to blues

Yawa plenty
If you no get money, you no get person
You better hustle, make you work
See sapa for your door, no time
Them no dey telli person, them no dey telli person
(Guy with the flows)

Haba ehn, you know say money na the problem
You on your own, if you leave am
Who go solve them?
Am steady on the grind, anyway me i go try blend
It's my turn to shine
If light off, i go on Gen

Low key, you know say nobody holy
Chasing the bag has been the goal from day one
No relenting, only me dey pull depression
So when i start to ball, make nobody stress me

On the go till i get the doe
Never stopping bro, make i just dey sow
Believe in my goal, one day i go blow
And so when i show, una sef go know

With ma liquor sipping, good life speaking
They once do me but i keep them on looking
Liquor sipping, good life speaking
They once do me but i keep them on looking

(Shhhh...)
No dey talk if you no get money for your kush
On your own, face your problems na so we dey push
Broke life no be for person wey like to groove
Na who wey give up go lose
Make your reggae today no turn to blues

(Shhhh...)
No dey talk if you no get money for your kush
On your own, face your problems na so we dey push
Broke life no be for person wey like to groove
Na who wey give up go lose
Make your reggae today no turn to blues

Yawa plenty
If you no get money, you no get person
You better hustle, make you work
See sapa for your door, no time
Them no dey telli person, them no dey telli person

Yawa plenty
If you no get money, you no get person
You better hustle, make you work
See sapa for your door, no time
Them no dey telli person, them no dey telli person



Credits
Writer(s): Daniel Nze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link