Good Time

Hun hun hun (Goodtime go come) (Goodtime go come) (Goodtime go come)
Fancy Omonla aaaa
(Goodtime go come) (Goodtime go come) (Goodtime go come)
Hun hun e e e yeee (Goodtime go come) (Goodtime go come)

Good time go come around again
If the sun rise the rain go come
No money but we Dey package
Time is coming when we go rise and never fall again

Many things dey bother my mind
Emi a pawo, Ma shayo, Ma gbowo mi
Money is a must for this life I go make my own (I go make my own)
You no get money (You no get value)
You no get Raba for this life (You no get value)

Wetin we gain,Wetin we gain
If we no make this money wetin we gain, wetin we gain
Haaaaa haaaaa
Nobody go Dey, Nobody go Dey
If you no get this money nobody go Dey, Nobody go Dey (Ere lese gbogbo won)
I came from the street (No play play)
I was born in the street (Omo Ope shishe gbowo)
I chop in the street (Kowo shati pe)
I learn in the street (I learn in the street)
Why I no go get sense
If they close the Gate I go jump fence
My brother All way nah way
Never relent
Hustle go pay

Good time go come around again
If the sun rise the rain go come
No money but we Dey package
Time is coming when we go rise and never fall again
Many things dey bother my mind
Emi a pawo, Ma shayo, Ma gbowo mi
Money is a must for this life I go make my own
You no get money (You no get value)
You no get Raba for this life (You no get value)

No dulling
Paddy no sleeping
Never give up
Your time go come your time go come
Oh na na
No dulling
Paddy no sleeping
Never give up
Your time go come your time go come
I came from the street (No play play)
I was born in the street (Omo Ope shishe gbowo)
I chop in the street (Kowo shati pe)
I learn in the street (I learn in the street)
Why I nogo get sense, if them close the gate I go jump fence
My brother, All way nah way
Never relent
Hustle go pay
Many things dey bother my mind
Emi a pawo, Ma shayo, Ma gbowo mi
Money is must for this life I go make my own
Heeee heeeee you no get value
You no get this money (You no get value)

Fancy lomo yan
Starlyte fancy
Y.D.E



Credits
Writer(s): Adeniji Olarewaju
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link