Au Revoir (Voulez Vous)

I'm in the studio with House Muzic

I jam man for party
Unto say he fancy
I carry gum body
He start to voulez vous
I just confuse

He think say he pass me
He's got his nose in a pipe dream
Just because he too tu parle francais
And I buckle up cause I no fit lose

(Ah ya) You too dey form, say
(Ah ya) Sidon sidon, say
(Ah ya) Me sef sabi speak ça va, ça va
You tu comprends?
(Ah ya) You too dey form, say
(Ah ya) Sidon sidon, say
(Ah ya) Me sef sabi speak
Un, deux, trois, quatre
Shey you tu comprends?

I jam man for party
Unto say he fancy
I carry gum body
He start to voulez vous
I just confuse

He think say he pass me
He's got his nose in a pipe dream
Just because he too tu parle francais
And I buckle up cause I no fit lose

(Ah ya) You too dey form, say
(Ah ya) Sidon sidon, say
(Ah ya) Me sef sabi speak ça va, ça va
You tu comprends?
(Ah ya) You too dey form, say
(Ah ya) Me sef sabi speak
(Ah ya) Ça va, ça va
Un, deux, trois, quatre
Shey you tu comprends?



Credits
Writer(s): Mary-magdalene Abena Amu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link