Bless My Man

Aw, my Father
Who art in heaven
Bless my man
Oh, bless his hustle, baba
'Cause as a woman
I deserve to be happy o!
As I come to You
Baba, make You bless my man (adi AK)

As I come dey marry
My man dey suffer everyday
But the love he get for me
E dey burst my brain
Love with no money
Weitin I for do?
As I come to You
Baba, make You bless my man

More money, more money, more money, God, eh
(More money, more money)
More money, more money, more money, God, eh
(More money, more money)
More money, more money, more money, God, eh
(More money, more money)
Hrrrr, baba-baba-baba-baba, saita
(More money, more money)

Aw, my Father
Who art in heaven
Bless my man
Oh, bless his hustle, baba
'Cause as a woman
I deserve to be happy o!
Love dey bee
But money enter e sweet pass o!

Chop money sef
Wey e don turn matter
School fees money too
Wey e turn matter o
And as a woman
I deserve to be happy o
As I come to You
Baba, make You bless my man

I dey suffer, suffer, suffer everyday
No sleeping in the night
I no get no option
I for always compromise (odo nti)
Come see sometimes
Man ah force but still no dime
Dem spreading money, eh
Baba God, so where You dey

More money, more money, more money, God, eh
(More money, more money)
More money, more money, more money, God, eh
(More money, more money)
More money, more money, more money, God, eh
(More money, more money)
Hrrrr, ba-ba-ba-ba-ba-ba-ba-ba, saita

Aw, my Father
Who art in heaven
Bless my man
Oh, bless his hustle, baba
'Cause as a woman
I deserve to be happy o!
Love dey bee
But money enter e sweet pass o!

Chop money sef
Wey e don turn matter
School fees money too
Wey e turn matter o
And as a woman
I deserve to be happy o
As I come to You
Baba, make You bless my man

Tubhani muzik
Ah, long time mi ah versatile
Ah di AK



Credits
Writer(s): Carl Benjamin Akan-duncan
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link