Atm (Addicted to Money) [feat. Barbie Chase x Lorhrennc]
Orn hun
Lohrennc
Hmmmm
Thanks for the love
Orn Orn
Barbie Chase
Or hu hu orn yai yai
Orn orn
V.O
Money gat me stay up all night yea
Mio le sun
Mio le ton gbe cause olewu hun
Cause I know no weytin mama see chop for night
And if I ask papa e go say e dun full, (but na lie)
Omo life thought me lessons
Regardless of all
I dey count all my blessings
To those of my friends wey shenk me
We no get issue but oju ma turari
Always on airplane mode ti ko ba yowo o
Don't you ever check up on me, tiko ba yowo o
Cause I love this life, ahn ahn
Omo na money wey dey ginger man
Always on airplane mode ti ko ba yowo o
Don't you ever check up on me, tiko ba yowo o
Cause I love this life, ahn ahn
Omo na money wey dey ginger man
Now am obsessed with this money
I hardly sleep cause I gat make this money o, ah
We all know life ain't funny
Base on I broke Abena has been so annoying o
But kilo kan mi pelu loving?
Am steady chasing the bags, ain't gat worries o
Man been used been abused
I almost lost it when my day one shenk me o
Ko funny
Ko ko ko ko funny
Shenkin
Ye ye ye
Ko funny o
Thank baba God I was born to be brave
No mercy dey won make me a slave
I don't give a fuck, wonna make me the blame
Follow normal roots, my way to my fame
Is school those then I was call ICool
Can't love me less
Though am not mumu
Tested and confirm
Mio shen paruf
Ikorodu bus down to palm grove
On a moving train portable zazzu
I be big on zuu
Ama big on zuu
Barbie chase sanwo mi
Feeling big and cool
No long thing, e wa lon fagun
Toba loo yawere, kole to maalu
Barbie Fancy lohrennc
E shock you
Hmmm
E no easy for me hie
Omo things hard for me wey almost brought my defeat
Upon say Fancy dey sing!!!
Omo life show me Shege
Life show me wayo

I hardly sleep cause I gat Make this money
We all know life ain't funny
We all know life ain't funny
Ah
See this money o
Ah ah Omo ko funny o ah
For this life wari shenkin

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.