Focus (Gbes)

Green
Jagada
Focus
Gbes
You for be my cankus
Gbes
Omo make we link up
Gbes
Make we groove till non stop
Gbes
Omo u've been feeling you too Big
Why you dey shout for some body
You nor fit killing some body
Why you dey feel like super D
Why you dey feeling like a king
Why you dey doing like a this
Why you dey doing like a that
Why you dey Make me feeling bad
Why you dey show me your Money
My Money pass your Money
You Just dey show me your body
I nor get 6pack for body
Abeg come make we jolly
My cankus na my real Paddy
Is time to lingi lingali
I know Say you be over Sabi
Omo you feeling you too Big
I go enter Iside you
Guy you taking Bigi risi
Omo take It Easy
Make you forget yourself
Gody Be the best
Omo SIP Remy Martins
Come on dance With The Best
Abegy Beat Hand For your chest
If you think you be the best
If i do you something wrong
Abeg Make you nor vex
I don't wanna talk to Press
I don't Need all this stress
Make them live me make i rest
Baddo you be the best
Make you Focus
Gbes
You for be my cankus
Gbes
Omo make we link up
Gbes
Make we groove till non stop
Gbes
Nwanem
Focus
Gbes
You for be my cankus
Gbes
Omo make we link up
Gbes
Make we groove till non stop
Gbes
Nwanem
My pocket comes First
Comes First
You go confess
Confess
Now you see me in the TV with my best Friends
Best Friends
I dey live my Life without no stress
No stress
All this things you dey do me e nor make sense
You show me your Money
My Money passi your Money
You Just dey show me your body
I nor get 6pack for body
Abegy come make we jolly
My cankus na my real Paddy
Is time to lingi lingali
I know Say you be over Sabi
Omo you feeling you too Big
Feeling you too Big
I go enter inside you
Enter Inside you
Guy you taking Bigy Risk
Omo Taking It Easy
Make you forget yourself
Forget yourself
Gody Be the best
Gody Be the best
Omo sip Remy Martins
Come on dance With The Best
Abegy Beat Hand For your Chest
Beat Hand for your chest
If you think you be the best
If i do you something wrong
Abeg make you nor vex
Abeg make you nor vex
I don't wanna talk to Press
I don't wanna talk Press
I don't need all this stress
I don't need all this stress
Make them live me make i rest
Baddo you be the best
Baddoooo
Make you Focus
Gbes
You for be my cankus
Gbes
Omo Make we link up
Gbes
Make we groove till non stop
Gbes
Nwanem
Focus
Gbes
You for be my cankus
Gbes
Omo make we link up
Gbes
Make we groove till non stop
Gbes
Nwanem
Ohhhhhhh
Omoge we go link up
Ohhhhhh
Make you nor show me your Money eh
Ohhhhhh
Tonight we go link up
Ohhhhhh
Focus
Gbes
You for be my cankus
Gbes
Omo make we link up
Gbes
Make we groove till non stop
Gbes
Nwanem
Focus
Gbes
You for be my cankus
Gbes
Omo make we link up
Gbes
Make we groove till non stop
Gbes
Nwanem



Credits
Writer(s): Ebuka Cyprian
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link