Anytime
See I really want to be your guy
I really want to hold you tight
I wanna whisper in your ear say I love you die
I no go mind if I take your time
Oh no
Baby this your baka make a man loco
Anywhere you waka me I wan go to
Pounds and dollars me I wan spend
Me I wan spend o
Girl I no mind no mind
Omoge this your baka make a man loco
Anywhere you waka me I wan go to
Pounds and dollars me I wan spend
Me I wan spend o
Would you be mine be mine
Because anytime I see time i see her ah
He Dey tickle my fancy ah ah
Anytime I see her ah ahn ahn
And you Dey give me energy energy aje
I Dey feel the chemistry ah ah
Anytime I see her ahn ahn
How many times oh my girl I go talk what I feel for you
How many things wey you want oh my girl I go buy for you
Me I don bash Abena
You know sey me I don change my ways on god
He no go bad make you follow me go
Follow me go
Yea know sey
I really want to be your guy
I really want to hold you tight
I wanna whisper in your ear say I love you die
I no go mind if I take your time
Oh no
Baby this your baka make a man loco
Anywhere you waka me I wan go to
Pounds and dollars me I wan spend
Girl I no mind no mind
Omoge this your Baka
Baby this your baka make a man loco
Anywhere you waka me I wan go to
Pounds and dollars
Me I wan spend o
Would you be mine be mine
Because anytime I see time i see her ah
He Dey tickle my fancy ah ah
Anytime I see her ah ahn ahn
And you Dey give me energy energy aje
I Dey feel the chemistry ah ah
Anytime I see her ahn ahn
I really want to hold you tight
I wanna whisper in your ear say I love you die
I no go mind if I take your time
Oh no
Baby this your baka make a man loco
Anywhere you waka me I wan go to
Pounds and dollars me I wan spend
Me I wan spend o
Girl I no mind no mind
Omoge this your baka make a man loco
Anywhere you waka me I wan go to
Pounds and dollars me I wan spend
Me I wan spend o
Would you be mine be mine
Because anytime I see time i see her ah
He Dey tickle my fancy ah ah
Anytime I see her ah ahn ahn
And you Dey give me energy energy aje
I Dey feel the chemistry ah ah
Anytime I see her ahn ahn
How many times oh my girl I go talk what I feel for you
How many things wey you want oh my girl I go buy for you
Me I don bash Abena
You know sey me I don change my ways on god
He no go bad make you follow me go
Follow me go
Yea know sey
I really want to be your guy
I really want to hold you tight
I wanna whisper in your ear say I love you die
I no go mind if I take your time
Oh no
Baby this your baka make a man loco
Anywhere you waka me I wan go to
Pounds and dollars me I wan spend
Girl I no mind no mind
Omoge this your Baka
Baby this your baka make a man loco
Anywhere you waka me I wan go to
Pounds and dollars
Me I wan spend o
Would you be mine be mine
Because anytime I see time i see her ah
He Dey tickle my fancy ah ah
Anytime I see her ah ahn ahn
And you Dey give me energy energy aje
I Dey feel the chemistry ah ah
Anytime I see her ahn ahn
Credits
Writer(s): Oladipupo Emmanuel Tosin, Oluwadarasimi Soundz
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.