Wild Life
Nanolizer got the fire
Ye ye ko Wole
Ye ye ko wole ah ah ah
Ye ye ko wole (ah ah ah ah ah)
Ye ye ko wole
(Bring the beat back)
Girl you got me something
Like star gazing
1, 2, 3 Girl I'm ready
Anywhere you'll go for the Holiday
Bahamas Hennessy a ma na ni ire
Your friends can come around
Or call blessing
All dem a girls go killy person
Say na my swag and by God grace
Say we dey stand like Delegate
You know Badmansteez
Like to Counterattack
If you give me double
Omo I go give back
Cause this is my life
So cut me some slack
I dey do am jejely huh make e no cast
Them dey ask for remedy
So I tell them make them chill
Badmansteez I for dey on the Streets
So make I show you what is feels like
Just one day in my Wild Life
Wild Life, Wild Life
Wide Life, Wild Life
Just one day in my
Wild Life, Wild Life
Wide Life, Wild Life
Just one day in my (Wild Life, Wild Life)
So I'm praying for the sunny day
One day go come we go celebrate
Na who sabi work na him sabi chop
Na who sabi work na him sabi chop
You friend can come around
Or call Blessing
No be me you see I no Killy person
No be my swag na by God grace
No be my swag na by God grace
Eh you know Badmansteez
Like to Counterattack
If you give me double omo
I go give back
Cause this is my life
So cut me some slack
I dey do am jejely and make e no cast
Them dey ask for remedy
So I tell them make them chill
Badmansteez I for dey for the Streets
So make I show you what it feels like
Just one day in my Wild Life
Wild Life Wild Life
Wide Life Wild Life (oh oh oh)
Just one day in my
Wild Life Wild Life
Wild Life Wild Life (oh oh oh)
Just one day in my
Wild Life Wild Life
Wild Life Wild Life (oh oh oh)
Wild Life Wild Life
(Oh oh oh) yah yah
For real you got me like star gazing
1,2,3 Girl I'm ready
No go ever stop till you learn lesson
No go ever stop till you Learn lesson
(Like to counter attack eh)
Ye ye ko Wole
Ye ye ko wole ah ah ah
Ye ye ko wole (ah ah ah ah ah)
Ye ye ko wole
(Bring the beat back)
Girl you got me something
Like star gazing
1, 2, 3 Girl I'm ready
Anywhere you'll go for the Holiday
Bahamas Hennessy a ma na ni ire
Your friends can come around
Or call blessing
All dem a girls go killy person
Say na my swag and by God grace
Say we dey stand like Delegate
You know Badmansteez
Like to Counterattack
If you give me double
Omo I go give back
Cause this is my life
So cut me some slack
I dey do am jejely huh make e no cast
Them dey ask for remedy
So I tell them make them chill
Badmansteez I for dey on the Streets
So make I show you what is feels like
Just one day in my Wild Life
Wild Life, Wild Life
Wide Life, Wild Life
Just one day in my
Wild Life, Wild Life
Wide Life, Wild Life
Just one day in my (Wild Life, Wild Life)
So I'm praying for the sunny day
One day go come we go celebrate
Na who sabi work na him sabi chop
Na who sabi work na him sabi chop
You friend can come around
Or call Blessing
No be me you see I no Killy person
No be my swag na by God grace
No be my swag na by God grace
Eh you know Badmansteez
Like to Counterattack
If you give me double omo
I go give back
Cause this is my life
So cut me some slack
I dey do am jejely and make e no cast
Them dey ask for remedy
So I tell them make them chill
Badmansteez I for dey for the Streets
So make I show you what it feels like
Just one day in my Wild Life
Wild Life Wild Life
Wide Life Wild Life (oh oh oh)
Just one day in my
Wild Life Wild Life
Wild Life Wild Life (oh oh oh)
Just one day in my
Wild Life Wild Life
Wild Life Wild Life (oh oh oh)
Wild Life Wild Life
(Oh oh oh) yah yah
For real you got me like star gazing
1,2,3 Girl I'm ready
No go ever stop till you learn lesson
No go ever stop till you Learn lesson
(Like to counter attack eh)
Credits
Writer(s): Timilehin Kupolokun
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.