Koleyewon

Ah-ah-aha
Koleyewon, me I'm living my life
Who dey hear word, no dey follow backyard
I'm in labour, 'bout to push it outside
When I play one man dem know its a vibe
Hmm hmm

Cos money go yapa
(Yapa ah)
Don't you lay down my brother
(Brother)
Mash up go get that paper
(Paper)
While you dance to the lamba
(Lamba aha ah ah ah)
Hold someone you care for
No go delay joor
That's all we live for
We got no room, no room for

Careless thinking, no go stress me
Bad energy, no near me
Take everything, no dey shy o
When you see me, holla
Careless thinking, no go stress me
Bad energy, emi japa ni
Like 60 girls inside my room
Shey you see we no dey carry

Wetin no fit kill me only gimme vibrance
I don try love 1, 000 times
Man dema wan play on my silence o
Kiloso omo free me, mhmm
See, only God fit make me shiver
Omo ja kilometer aha ahn

Money go yapa
(Yapa ah)
Don't you lay down my brother
(Brother)
Mash up go get that paper
(Paper)
While you dance to the lamba
(Lamba aha ah ah ah)
Hold someone you care for
No go delay joor
That's all we live for
We got no room, no room for

Careless thinking, no go stress me
Bad energy, no near me
Take everything, no dey shy o
When you see me, holla
Careless thinking, no go stress me
Bad energy, emi japa ni
Like 60 girls inside my room
Shey you see we no dey carry

Hold someone you care for
No go delay joor
That's all we live for
We got no room, no room for



Credits
Writer(s): Sylvanus Emmanuel
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link