What Do We Do

Wenny bang bang bang
Am I your mate
My life in a bit is a wonder
Everybody wey I know still dey wonder
Shey na this officer dey drop these bangers
Awon enemies ti send thunder
Even the thunder self e still dey ponder
I be pako sey me no be butter
Tojo ba ti ro a ma gbeke bota
But dem still wan' us dead ooo

What do we do uh uh uh eh
What do we do what do we do
What do we do uh uh uh eh
What do we do what do we do
Ah what do we do uh uh
Eh eh eh eh what do eh
What do we do uh uh uh eh

Say what do we do to get out of this maze oo
Anything we do dem go wan block us any way oo
If its up to them dem go like to dey see us fail oo
But na God dey do am so we no go fit fail o o
Any song wey I sing na banger
Even demma know sey me I be father
Won ti lo gbeno wa won fe jo ladder
Dem no even know sey we get feathers
Dem forget sey this thing wey dem call karma
E no wan know you gan even your father
Ishan lo pa Bruce lee e ye ma para
Ki lo shele gan gan wetin be matter

What do we do uh uh uh eh
What do we do what do we do
What do we do uh uh uh eh
What do we do what do we do
Ah what do we do uh uh
Eh eh eh eh what do eh
What do we do uh uh uh eh

What do we do what do we do
What do we do what do we do
What do we do what do we do
Eh eh ehhh eh eh eh

My life in a bit is a wonder
Everybody wey I know still dey wonder
Shey na this officer dey drop these bangers
Awon enemies ti send thunder
Even the thunder self still dey ponder
I be pako sey me no be butter
Tojo ba ti ro a ma gbeke bota
But dem still want us dead ooo

What do we do uh uh uh eh
What do we do what do we do
What do we do uh uh uh eh
What do we do what do we do
Ah what do we do uh uh
Eh eh eh eh what do eh
What do we do uh uh uh eh



Credits
Writer(s): Abiru Adefisayo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link