Competition (feat. Bobolilo)

Flaboy
Say na spellz wey Dey sing song ye
Hmmm
Say Na lilo dey here so...
I Dey kill any beat o ye ye...

As a Young boy growing up ain't easy
At first competition not the reason
I give thanks for the love receiving
My guy

When I pop on Tv dem Dey feel me
When I do my things Dem dey feel me
When I drop Gbedu dem Dey feel m
For head

Jah jehova na ah
Jah jehova na na na
Jah jehova na na ah
Everybody Jah jehova na ah
Jah jehova na na na
Jah jehova na na ah

Hmm
I tell my Paddi make him maintain
Say no be by Age
Omo na by Grace
The Nigga you shock don later Elevate
E shock you say me sef Dey motivate
Ayyy
All my Nigga look my face Ya
You know this pain I got so many Faith ye
Many many things wey me I gat to say ya
Either get it by God
Or you get it By Gone

Na me be that young boy yesterday wey Dey hustle to make the pay
Now I don Dey go my way ye ye
I Dey go my way ye

I Dey do my things on God's timing
If you don't believe me
Brotherman get behind me
Na one life man go live
Energize me
And a lot of pressure wey Dey stress human being

As a Young boy growing up ain't easy
At first competition not the reason
I give thanks for the love receiving
My guy

When I pop on Tv dem Dey feel me
When I do my things Dem dey feel me
When I drop Gbedu dem Dey feel m
For head

Jah jehova na ah
Jah jehova na na na
Jah jehova na na ah
Everybody Jah jehova na ah
Jah jehova na na na
Jah jehova na na ah

Heyyy yaaa... say
As I Dey live my life onGod
Dem wan try to fall the boy
Competition too much
Me I no dey fall
Anything dem talk Omo dem go fall
Ayyy
I Dey live my life onGod
The people wey I follow dem no Dey
OnGod
Everyday by day I Dey call on Jah
I Dey call on Jah
Say na Jah Jehova yaa

As a Young boy growing up ain't easy
At first competition not the reason
I give thanks for the love receiving
My guy

When I pop on Tv dem Dey feel me
When I do my things Dem dey feel me
When I drop Gbedu dem Dey feel m
For head eyy

Jah jehova na ah
Jah jehova na na na
Jah jehova na na ah
Everybody Jah jehova na ah
Jah jehova na na na
Jah jehova na na ah



Credits
Writer(s): Ikechukwu Spellz
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link