Omologo

Omo no go
Omo no go
Omologo

Boys playing at the South, i know my pipo go dey dre
Even if u hate, ejor broda jor efinle
Dey criticise is easy, am not trying to be world best
I go reach where I wish, am definitely gonna get there
Manys things don happen, nor dey ask me who been dey there
CJ is my name, and am counting till me dey dre
Enemies Plenty, but I nor go try am fear dem
E bi ti ma de, (Yes yes) mo ma de be

(Omo ogo o)
Omologo omologo, omo nor go
We go shine in time, omo nor go (omo lo go)
Omologo omo nor go
Cause the haters wey dem be
Na dey mak dem far from me
And the father wey e be
Na dey mak am fight for me, yea

It stands as it stands,better things na from God
The story just short, as e set e go buss
As e dey for the boy e take dey for the boss
One day e go be na mak I dey joy
Cause
My level up up, because I nor talk
We start from bus stop, give up sef nor join
My goons are tough tough, we bad like kpor kpor
Dem tell me never, now am casanova
Marking with d street now, na my song dey for town
Enemies for my lane, dey can never put me down
Hustle straight on my mind, na my matter dey for town?
If my own na my own, better stop to dey hate
I don start with the pain, and the end na my gain
E nor work today, tomorrow try again
All the work wey u work, can never be in vain
Just work and pray, you nor go ever try am fail

(Omo ogo o)
Omologo omologo, omo nor go
We go shine in time, omo nor go (omo lo go)
Omologo omo nor go
Cause the haters wey dem be
Na dey mak dem far from me
And the father wey e be
Na dey mak am fight for me, yea

Nor be pride be d game, relax broda man
Nor be power be d tin, nor carri power mick
If you gain na d grace, nor rush am put for mouth
Na only time e go take, everybody get e shine
(Yes)
My level up up, because I nor talk
We start from bus stop, give up sef nor join
My goons are tough tough, we bad like kpo kpo
Dem tell me never, now am casanova
Better days dey ahead, don comot pressure from my neck
As I work I dey pray, and I also kane my lane
As he put me for your mind, he nor go ever let me shame
Na who cook na be boss, so i loyal make we chop

Everyday on my grid
While am sleeping on the ground
Getting tougher every night
Only God dey my side
E go clear for your eye
Who be witch mak e fly
Very soon na my time
So leave me make I shine

(Omo ogo o)
Omologo omologo, omo nor go
We go shine in time, omo nor go (omo lo go)
Omologo omo nor go
Cause the haters wey dem be
Na dey mak dem far from me
And the father wey e be
Na dey mak am fight for me, yea

Everyday on my grid
While am sleeping on the ground
Getting tougher every night
Only God dey my side
E go clear for ur eye
Who be witch mak e fly
Very soon na my time
So leave me make I shine



Credits
Writer(s): Cj Blast
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link