Update (feat. KLESON KVSH)
To ba tini update
Omo iya mi ja misi
Don't want to die poor
You go jade si
Only God can give you
What you seek
Se you know
Even your best friend
Omo him go ja leave you
Na money still make am
Dey with you
When you no get
Appreciate
Who dey with you
Remember
That death will take you too
Awon temi jayelo
Cheese and pills
We fagbolo
Only money fit turn me on
Kill my fears
And take the bold steps
Let the dj turn it up
And the girls them
Bounce it up
Don't cut my trees
I burn it up
Money chasing
Am not scared
Lagos to kumasi
Love is blind
But I dey see
Blessings I want dey see
As you all can see
I don kill my fears
So am not scared
You should not dare
Oluwa your blessings
I want share
If you say you bad
Then me am
Badder
Drinking alcohol
We dey smoke marijuana
Yoruba demon ninu agbada
If you check me
No think am I go Ballance
Steady grinding
Me dey kanra
You know say
All we got is one life
If no be money matter
No dey bother me
I don't joke with my
Malo gbe oja mi
Se you know the parole
Pass the claro
No competition
Kemi sati pawo
Paste local bank
Kawa sati ma load
Pe azaman ti kolubati dawo
Se you know the parole
Pass the claro
No competition
Kemi sati pawo
Paste local bank
Kawa sati ma load
Pe azaman ti kolubati dawo
Lagos to kumasi
Love is blind
But I dey see
Blessings I want dey see
As you all can see
I don kill my fears
So am not scared
You should not dare
Oluwa your blessings
I want share
Omo iya mi ja misi
Don't want to die poor
You go jade si
Only God can give you
What you seek
Se you know
Even your best friend
Omo him go ja leave you
Na money still make am
Dey with you
When you no get
Appreciate
Who dey with you
Remember
That death will take you too
Awon temi jayelo
Cheese and pills
We fagbolo
Only money fit turn me on
Kill my fears
And take the bold steps
Let the dj turn it up
And the girls them
Bounce it up
Don't cut my trees
I burn it up
Money chasing
Am not scared
Lagos to kumasi
Love is blind
But I dey see
Blessings I want dey see
As you all can see
I don kill my fears
So am not scared
You should not dare
Oluwa your blessings
I want share
If you say you bad
Then me am
Badder
Drinking alcohol
We dey smoke marijuana
Yoruba demon ninu agbada
If you check me
No think am I go Ballance
Steady grinding
Me dey kanra
You know say
All we got is one life
If no be money matter
No dey bother me
I don't joke with my
Malo gbe oja mi
Se you know the parole
Pass the claro
No competition
Kemi sati pawo
Paste local bank
Kawa sati ma load
Pe azaman ti kolubati dawo
Se you know the parole
Pass the claro
No competition
Kemi sati pawo
Paste local bank
Kawa sati ma load
Pe azaman ti kolubati dawo
Lagos to kumasi
Love is blind
But I dey see
Blessings I want dey see
As you all can see
I don kill my fears
So am not scared
You should not dare
Oluwa your blessings
I want share
Credits
Writer(s): Adedotun Idowu
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
Other Album Tracks
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.