Fire
Fire Born them
See me moving like a rolling
Bad Energy gan Dey flowing
Show me the kind of Blessing
That can never be explain
Moving Up, Show up
Monday to Friday mon Jaiye
Gbomo meji mon jaiye
Hennessy Gbemi trabaye
See me now, am moving up
See how my people Dey show me love
Bad energy gan flowing
Some enemies dem Dey hate me
Fire dem, born them
Anybody wey Dey try me
Throw them shoot them
All my people Dem dey guide me
Fire them burn them, anybody wey Dey try me
Be like say I know the mother fucker, anybody try me Oya pokapoka
Even make them pass the corner corner
All my Nigas Oya fire fir
Why enemies dey dey beef me
But they can never conves me
They try they want to protest me
Many people come the chase me
Moving Up, Show up
Monday to Friday mon Jaiye
Gbomo meji mon jaiye
Hennessy Gbemi trabaye
See me moving like a rolling
Bad Energy gan Dey flowing
Show me the kind of Blessing
That can never be explain
Moving Up, Show up
Monday to Friday mon Jaiye
Gbomo meji mon jaiye
Hennessy Gbemi trabaye
See me now, am moving up
See how my people Dey show me love
Bad energy gan flowing
Some enemies dem Dey hate me
Fire dem, born them
Anybody wey Dey try me
Throw them shoot them
All my people Dem dey guide me
Fire them burn them, anybody wey Dey try me
Be like say I know the mother fucker, anybody try me Oya pokapoka
Even make them pass the corner corner
All my Nigas Oya fire fir
Why enemies dey dey beef me
But they can never conves me
They try they want to protest me
Many people come the chase me
Moving Up, Show up
Monday to Friday mon Jaiye
Gbomo meji mon jaiye
Hennessy Gbemi trabaye
Credits
Writer(s): Akorede Oyeyemi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.