One Day
SHIKALATA
Uhmre SHIKALA
Uhmre SHIKALATA
*Harare harare*
SHIKALATA
Uhmre
HALE YHIKALI K'ya yo
[Chanting]
OCTOBER TWENTY TWENTY
WE NO FORGET LEKKI
WHY YOU DEY TALk ABOUT PEACE?
WE NEVER GET JUSTICE
You dey hustle and bustle
But your hustle just dey make you vex
You dey grind hard like a mortar
But the matter no dey bring big bread
One day na one day
ONE DAY NA ONE DAY
One day na one day
ONE DAY NA ONE DAY
One day na One da-a-Ay
Your maaye go pay
You go penetrate
Oh-lo-lo-lo
You're tired and you wan give up
It's in your eyes, E no no dey work
I know you're tired and you wan give up
Suh you cannot stop now
You cannot stop, you gotta keep going
You cannot stop now
What if you flop
Who cares, so what
You cannot stop now
You no get the numbers
No dey discouraged
Destiny's closer now
Calm down
One day na one day
ONE DAY NA ONE DAY
One day na one day
ONE DAY NA ONE DAY
One day na ONE day-a-Ay
Their papa go pay
You go penetrate
Oh-lo-lo-lo
You're tired and you wan give up
70% of my people have given up on the system
Cos E no dey work
For the one time we decide to
Peacefully protest Against bad Governance
What did we get
Dem shoot us live bullets
Na wetin we get
Uhmre SHIKALA
Uhmre SHIKALATA
*Harare harare*
SHIKALATA
Uhmre
HALE YHIKALI K'ya yo
[Chanting]
OCTOBER TWENTY TWENTY
WE NO FORGET LEKKI
WHY YOU DEY TALk ABOUT PEACE?
WE NEVER GET JUSTICE
You dey hustle and bustle
But your hustle just dey make you vex
You dey grind hard like a mortar
But the matter no dey bring big bread
One day na one day
ONE DAY NA ONE DAY
One day na one day
ONE DAY NA ONE DAY
One day na One da-a-Ay
Your maaye go pay
You go penetrate
Oh-lo-lo-lo
You're tired and you wan give up
It's in your eyes, E no no dey work
I know you're tired and you wan give up
Suh you cannot stop now
You cannot stop, you gotta keep going
You cannot stop now
What if you flop
Who cares, so what
You cannot stop now
You no get the numbers
No dey discouraged
Destiny's closer now
Calm down
One day na one day
ONE DAY NA ONE DAY
One day na one day
ONE DAY NA ONE DAY
One day na ONE day-a-Ay
Their papa go pay
You go penetrate
Oh-lo-lo-lo
You're tired and you wan give up
70% of my people have given up on the system
Cos E no dey work
For the one time we decide to
Peacefully protest Against bad Governance
What did we get
Dem shoot us live bullets
Na wetin we get
Credits
Writer(s): Efughi Ernest Chinonso
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.