Diallo Diallo

I man a Rasta man
Natty Ganja man
Why dem hating on me
Dem kiant drain up me energy
Can't u see
I'm stuck inna me melodies
Eyaai
Jah Jah Bless me wit fire fi burn up me enemies
(Fire)

Diallo diallo
Me I Dey pon my grind ohh
Diallo diallo
I Dey pon my grind ohh
Diallo diallo
Me I Dey pon my grind ohh
Diallo diallo
I Dey pon my grind oh oh

Agborow Kind spirit wen I enter street
Concrete foundation till I go six feet
They can't move these feet
I and I only competes wit I inna di mirro
Me Nuh fear the nights terror
I only take what is mines to keep
Steady planting the seeds for the blessings I will reap
Row Afta Row Na so ma boat di go
Bad mind don turn bomb squad they no want make I blow
I Dey Naija dey burn Cameroon Ganja
Waka waka
Moi je falla la mullah
Like a soldier
Put my faith on the maker
Ever since ma Male wash ma foot any side I enter I di conquer

Diallo diallo
Me I Dey pon my grind ohh
Diallo diallo
I Dey pon my grind ohh
Diallo diallo
Me say I Dey on my grind ohh
Diallo diallo
I Dey pon my grind ohh

I know say Na by Grace weh the hustle go pay
That's why I'm never stressed even on a stressful day
I am That I am so your POV no count
Gimma money in full amount
Cuz every day I Dey waka waka
My people too dey yah dey suffer suffer
I keep ma mind on my matter matter
To all dem bad mind dem faya faya
Trapped inna system full of setbacks
U know I'm short so I use dem
Like stepping stones to set tracks
Then I Pile up the stacks
Pack it up inna me back pack
Blessed in abundance so I never lack
Flip some words inna style they neva heard
It's absurd how they want me inna dirt
Stupido
Mind over matter
Big foot stepper
Me I di follow Na ma espirit
Thats y I'm always free

So Me Fly with the wings of an eagle
Pay no mind to di evil
With my lyrics I dribble
Then I score
No man Equal

Donda man a catch faya
No oda fit to bad than I
You know I no fit kill person
U know I just dey chase money ehh



Credits
Writer(s): Renzur Epie Effiwatt
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link