Reality

Got a lot of things on my head
But the nigga still stay fresh
If i no tell you
You no go know mhen i swear
We no dey look like watin we pass through

Maka everywhere good
Everywhere nice
Everywhere maranma
Everywhere stew
Maka everywhere good
Everywhere nice
Everywhere maranma
Everywhere stew

So many people no fit relate
Na only me know how e dey do me
Make nobody bother me
Make nobody judge me
If watin do me do you
You go fit do pass me
Am not capping you go worst pass me
Oya rest comot eye for my business

Got a lot of things on my head
But the nigga still stay fresh
If i no tell you
You no go know mhen i swear
We no dey look like watin we pass through

Maka everywhere good
Everywhere nice
Everywhere maranma
Everywhere stew
Maka everywhere good
Everywhere nice
Everywhere maranma
Everywhere stew

I just wan give you vibe on vibe
As you sip your hennesy
Make you dey sing as you dey feel the melody
Peace of mind
I no like wahala
Make you no stress me abeg

Got a lot of things on my head
But the nigga still stay fresh
If i no tell you
You no go know mhen i swear
We no dey look like watin we pass through

Maka everywhere good
Everywhere nice
Everywhere maranma
Everywhere stew
Maka everywhere good
Everywhere nice
Everywhere maranma
Everywhere stew



Credits
Writer(s): Tochukwu Nsofor
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link