Holy Water

She show, like a ghost in fire fire, holy ghost
She dey like to dey lowkey
But when she turn up every gat dem body knows
Shine like a gold hmm
And her wrist is cold
Erima quench this fire
You know na you go tire

Every time you carry your something
Shake it like nothing, girl I'm the victim why
When I think I'm high
You be my supply
Shey you go fit to handle me
Shey you dey capable to dey gbadun me
No this feeling don't lie hmm
No fit disguise

There's something something
In your waist oh naughty naughty
Murder case and girl you guilty
Blow your trumpet, Femi Kuti (Oh oh)
Oh girl you soji
If you ever jonze, ma ro eh le ti
Oh girl keep me busy, don't be lazy
You know I want your body shebi

Wey my woman, wey my woman?
For my heart she ball pass Maradona
I don't want to ever leave her
I'll go I'll come, old soldier
Yeah

She show, like a ghost in fire fire, holy ghost
She dey like to dey lowkey
But when she turn up every gat dem body knows
Shine like a gold hmm
And her wrist is cold
Erima quench this fire
You know na you go tire

Every time you carry your something
Shake it like nothing, girl I'm the victim why
When I think I'm high
You be my supply
Shey you go fit to handle me
Shey you dey capable to dey gbadun me
No this feeling don't lie hmm
No fit disguise

Find you go Isale Eko
Go Morocco
They don't know
Ah they don't know
Find you go Isale Eko
Go Morocco
They don't know
Ah they don't know

Oya show me that your little lamp
Wey dey shine shine girl you fine fine
She say please boy don't gas me
E don tey I realize
On the sofa, you no go suffer
I'll give bass
You give tonic solfa
And I fit die on top the matter
Do me like I'm high
I don dey stagger

There's something something
In your waist oh naughty naughty
Murder case and girl you guilty
Blow your trumpet, Femi Kuti (Oh oh)

She show, like a ghost in fire fire, holy ghost
She dey like to dey lowkey
But when she turn up every gat dem body knows
Shine like a gold
And her wrist is cold
Erima quench this fire
You know na you go tire

Find you go Isale Eko
Go Morocco
They don't know
Ah they don't know

It's STG!



Credits
Writer(s): Bas Holt Van, Rowan Vos De, Raphael Schwiddessen, Levi Vis
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link