Sin
Dashada
Fummi what's happening dashada
Are you not formally my girlfriend
Why am I sleeping like with you and you become virgin again why
It took this man more than 30 minutes before he can penetrate
Because I've automatically become virgin again
Sin wey we commit he dey too much (I say sophy oo) na him make this life tough
Everyday we wake and go to church aha aha aha, but we no dey fear God, why?
People go see you dey start to judge
Tell me Shey na you be GOD
When I talk dem say I talk too much
Aha aha aha and I no Dey like talk, why?
Hey yay ha
Aha aha aha tell me shey na you be God
Hey yah ha
Aha aha aha and no dey like talk haha
Hey yah ha
Ebami ka hallelujah I get plenty suya
Hey yah ha
And I go shaye tonight
Say what is your plan
What is your plan
Weytin you get for me for your mind
I be that guy
Wey you dey find
Tell me the things you dey put for your mind
I will never never judge nobody
Cos I Dey on my own ooo
And if you see me like person
Then one bottle for you oh
Ama do what I like do what I like
Hold you for front and I touch you for back and I get GOD wey stand
Stand by my side if I do wrong I go go down on my knees ah ah
Nothing you fit do to me wey make me fi jabo (Jabo jabo)
Nothing you fit say to me wey go make me to labo (Labo labo)
Sin wey we commit he dey too much (He too much oh) na him make this life tough (He too much oh)

Baby calm down
Calm down
Na money I no you wan chop
I know you cum frown
No frown today you reach your bustop
Nothing you fit do to me wey make me fi jabo (Jabo jabo)
Nothing you fit say to me wey go make me to labo (Labo labo)
Hey yah ah
Apatapiti number one
Hey yah ah
Oshey don wò oshey don wò ah
Hey yah ah
Boy sophy ah
Oshey ròjumò
Hey yah ah
Olorioko baba

Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.