Chop

Omoo e get many many many Things wey dey stress me(Oloun)
If no be God
Most of them dem go ruin me
(Hmm dem for ruin me)
Me I mind my business
Cuz nobody owe me
(Nobody owe me shiit)
Say na hustle dey my mind
Make I take care of my family
Ee eeh

Say make I talk make I talk oor No be that one I go chop
Say make I talk make I talk but No be that one I go chop
If I chop,make you chop oor
Make everybody chop
If I chop, make you chop oor
Make everybody chop

Obrigado
Them no be my friend o
Them just pretend o
Them one con play me nintendo

Obrigado
Them no be my friend o
Them just pretend o
Them one con carry my shayoo

Me I dey jeje me I dey
Me I no dey send no dey mind What them say
Me I just want make money More millions
More money make my money They pile up

Kin ma gbadun kowo wole
Make I no hear say
My mama dey cry
Make I no hear say
Papa dey abule
They suffer for things
Wey i suppose don buy haa

Make money enter walai
Make fine fine girls
Make them come
Day and night make
I dey chill my life
Make I dey chop soft life
like say na chewing gum...

Omoo e get many many many Things wey dey stress me(Oloun)
If no be God
Most of them dem go ruin me
(Hmm dem for ruin me)
Me I mind my business cuz Nobody owe me
(Nobody owe me shiit)
Say na hustle dey my mind make I take care of my family ee eeh

Say make I talk make I talk oor No be that one I go chop
Say make I talk make I talk but No be that one I go chop
If I chop,make you chop oor
Make everybody chop
If I chop, make you chop oor
Make everybody chop

Obrigado them no be my friend o
Them just pretend o
Them one con carry my shayoo

Haa. omoo wolii
Meje mo ma se gudugudu meje
Ati yaya mefa
(Ain't nobody owe me shiit)



Credits
Writer(s): Gbenga Akintonde
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link