Money

Omo i need this money o
Vinci
Money o
Jah bless me with the money o

Money o
I don call you o
But you dey form for me o
E don tey way i dey scope you oh
But you no wan gree for me
But i know say soon u go gree for me oh
Then everywhere go green for me o
Then me i go call my mummy yo
I go call my mummy yo
I go call my daddy yo
I go call my brothers and sisters o
Make dem come follow me jolly o
Make dem come chop the money oh

Money o
Money o
Omo i need this money o
Money o
Money o
Jah bless me this money o

Money o
Money o
Omo i need this money o
Money o
Money o
Jah bless me this money o

Everyday God don bless me amma keep on praying for his mercy
Everyday here we Grinding and amma keep on praying for more blessing (blessings)

Baba God is there nothing you can't do?
I dey wait make you light my candle
I still dey wait make you come through
Make you light up my midnight candle

Me no fi talk uh
Me no fi talk uh
And wetin i need na eim be the money o
Me no fit talk uh
Me no fit talk uh
And wetin i need na eim be the money o
We gon
Na money be the koko o
Jah show me the way make i no go Jons o
Make i no go Jons o all because of this money o

Money o
Money o
Omo i need this money o
Money o
Money o
Jah bless me this money o

Money o
Money o
Omo i need this money o
Money o
Money o
Jah bless me this money o

I need this money
Cuz been broke is not funny
Omo
I need this money
Cuz been broke is not funny

The love way i get for money too big pass bongo
Baba God i hope say u know
Wetin me and you don talk
And me no fi talk
And wetin me i need na this be money
Wetin me and you don talk
And me no fi talk
And wetin me i need na this be money

Me praying every morning
Me no lie i need the money
After life na money o
(Money o)
After life na money o
Making money o
Is my hobby yo
If i get the money
I go jolly o

Money o
Money o
Omo i need this money o
Money o
Money o
Jah bless me this money o

Money o
Money o
Omo i need this money o
Money o
Money o
Jah bless me this money o



Credits
Writer(s): Chukwunonso Igweze
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link