Don't Play

Hydraulix baby

You can never plant coconut
And expect cocoyam (Oh no)
Take me as I am or comot
Me I no dey weigh kilogram (Oh no)
I get 'ma own Akosombo dam
I gotta produce 'ma own energy, ah
I feel it deep 'inna 'mi diaphragm
'Ma name go make history

Nigga please no dey feed me oo
Bullshit wey dey kill bee oo
Nigga please no dey tease me oo
My money no be toy, don't play with my money

Nigga please no dey feed me oo
Bullshit wey dey kill bee oo
Nigga please no dey tease me oo
I got many mouths to feed, you better have my money

You better have my money
Don't play with my money
I got many mouths to feed
You better have my money

Love make the world go round
And money make the ride worth while (yeah)
When I hear the... for account
I swear to God, see it feels like cum (yeah)
Poverty chork for background
Me I never wanna go back, no
So nigga if you wanna come around
Your business game for be sound

Chale please no dey preach me oo
Say money be vanity, no oo
Chale please no dey preach me oo
This money be my joy, don't play with my money

Nigga please no dey feed me oo
Bullshit wey dey kill bee oo
Nigga please no dey tease me oo
You don't know, all the shit wey I suffer
I got many mouths to feed

You better have my money
Don't play with my money
I got many mouths to feed, you better have my money

You better have my money
Don't play with my money
I got many mouths to feed, you better have my money

Too many folks come go
A lot of frenemies exposed
But God dey
They telling me say you can't blow
See me tear the sky like rainbow

Fonye be the name, don't forget it
Don't be calling my phone, you never gave a fuck about me
Today I'm the King in 'ma garden

Organic energy
Don't get it twisted, no



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link