Boy From Trenches
Dem talk say this life no balance
But make he know show for my account blalance
Moduro dede and I stay gallant
Brother tell me wetin' money can't buy
Ori awon somori
Somori wey come get money
If you no get momey no go gumbody
Non living things you are nobody
Alpha omega
I get many bills to pay
Shey bi na person born adenuga
Joor magba gbemi si one corner
Ewo omolomo lati trenches
Ogbo owo pa ko to ra bentley
From nothing up to something
See levels see the doings
Owo
Owo mabo
Owo
Sebi woni owo oma go
Have been down so many times
Amina odun momi gan
Soma funm iffa no get dime
Amma call but don't denied
You know,I gat too hustle for the doe
Non stop yea yea yea
Ewo omolomo lati trenches
Ogbo owo pa ko to ra bentley
From nothing up to something
See levels see the doings
Owo
Owo mabo
Owo
Sebi woni owo oma go
But make he know show for my account blalance
Moduro dede and I stay gallant
Brother tell me wetin' money can't buy
Ori awon somori
Somori wey come get money
If you no get momey no go gumbody
Non living things you are nobody
Alpha omega
I get many bills to pay
Shey bi na person born adenuga
Joor magba gbemi si one corner
Ewo omolomo lati trenches
Ogbo owo pa ko to ra bentley
From nothing up to something
See levels see the doings
Owo
Owo mabo
Owo
Sebi woni owo oma go
Have been down so many times
Amina odun momi gan
Soma funm iffa no get dime
Amma call but don't denied
You know,I gat too hustle for the doe
Non stop yea yea yea
Ewo omolomo lati trenches
Ogbo owo pa ko to ra bentley
From nothing up to something
See levels see the doings
Owo
Owo mabo
Owo
Sebi woni owo oma go
Credits
Writer(s): Olamilekan Ladejobi
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.