Atlanta

ALANA ATLANTA
ALANA ATLANTA
ALANA ATLANTA
ALANA ATLANTA

Hey Padi
Haaaaa
Onana Yee
Iyeyeye
Name name be Indo

See I like to party
Mama no tell me say make I wale
See I like the faaji
Ibi ni ma kusi mi o lo le mo o

Mo fe jaiye Atlanta (alanalana)
Mo fe jaiye Atlanta (alanalana)
Mo fe jaiye Atlanta (alanalana)
Mo fe jaiye Atlanta (alanalana)

Follow the leader
Follow person wey know the road
O pe ta rira wa
O Fe ma fimi catch cold
I no be UBER
She wan carry me go where I no know
I call my Giggas
Dem say make we link up for piedmont Rd
She gat some memory she dey call back
She want to pull up in my section
Preaching love and affection

All my boys are baller
Baller o baller
All my girls are baller
Baller o baller

See I like to party
Mama no tell me say make I wale
See I like the faaji
Ibi ni ma kusi mi o lo le mo o

Mo fe jaiye Atlanta (alanalana)
Mo fe jaiye Atlanta (alanalana)
Mo fe jaiye Atlanta (alanalana)
Mo fe jaiye Atlanta (alanalana)

One time one time one time
She dey turning me on
Hands down hands down hands down
She be kuluso.
Cos we too tight together
Just want to feel you
I wanna rock your world
I wanna take over you
I wanna rock your body
Aby do me gently

All my boys are baller (baller o baller)
All my girls are baller (baller o baller)

See I like to party
Mama no tell me say make I wale
See I like the faaji
Ibi ni ma kusi mi o lo le mo o

Mo fe jaiye Atlanta (alanalana)
Mo fe jaiye Atlanta (alanalana)
Mo fe jaiye Atlanta (alanalana)
Mo fe jaiye Atlanta (alanalana)

Ooooh yeh mo fe jaiye Atlanta
Oh yeh yeh yeh
Ka ma lo jaiye Atlanta
Awon temi ni Atlanta
Tunde ednut ni Atlanta
Nowo nowo ni Atlanta
Gbogbo won ni Atlanta
Tata huu ya



Credits
Writer(s): Oluwaseyi Agbanigo
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link