I know

CJ rap time (Emino)

Ah
Life is too short yes i kno
Ko shi kuro kin nowo o
Make my enemies dem know
That's my way to say hello
Life is too short yes i kno
Ko shi kuro kin nowo o
Make my enemies dem know
That's my way

Eledami ma su
Wo ni ke emi lo su
But paddi I still dey hustle
Poverty sef na curse o
I reject
Dem nor need the answer
Money nor get rehearsal
If Spending to them na cancer
I reject am
Give them lamba sleeky lamba
So dem know

Cause am crispy yes I know
Dem dey feel me when I flow
Carri give dem make dem know
Oba lamba with afro
Cause am crispy yes I know
Dem dey feel me when I flow
Carri give dem make dem know
Oba lamba with afro

But life na caution
And am feeling the heat and pressure
Try to make the money double portion
Make my kids nor go ask silly questions (silly questions)
Cause am living my life, no need stress
And my confidence gather my chest
Only God nor dey tire to bless
With your confidence give dem your best
But Oga wait
Nor go cross me for my lane
My pressure is high and am topping my game
Nor be today I don dey for the game
Even songo nor fit stop me again
Gone are the days for ojorta
Keeping my low in the gutters
Fix that bills motherfucker
Ju baddi and pay me in dollar

Life is too short yes i know
Ko shi kuro kin nowo o
Make my enemies dem know
That's my way to say hello
Life is too short yes i know
Ko shi kuro kin nowo o
Make my enemies dem know
That's my way

Eledami ma su
Wo ni ke emi lo su
But paddi I still dey hustle
Poverty sef na curse o
I reject
Dem nor need the answer
Money nor get rehearsal
If Spending to some na cancer
I reject am
Give them lamba sleeky lamba
So dem know

Cause am crispy yes I know
Dem dey feel me when I flow
Carri give dem make dem know
Oba lamba with afro
Cause am crispy yes I know
Dem dey feel me when I flow

(Ye-e-ye-e-ye-ye-e-ye-e-ye)



Credits
Writer(s): Cj Blast
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link