Juicy
(Eh eh eh)
(VL)
(Omo you just de loose guard naa)
(Omo no mind me o)
(Na dis girl she just de burst my head)
(This wan na bad love)
(Burst my head on a daily)
Backa(barca) wey fit to kill a man in man u
Backbone girl I fit to fall without you
Girl say your body is a case to study
Girl I no go lie na only you I wan be with
My eyes no de other babes make dem just de jealous
If any love humble me girl na you be the cause
24 hours straight na you dey for my brain
For this feeling I go madly maintain
Moves wey make the boys de thirsty
Body wey make the babes de wantin'
Bad man de like to de see your grooving
Juicy girl de so Juicy
Moves wey make the boys de thirsty
Moves wey make the babes de wantin'
Bad man de like to de see your grooving
Juicy girl de so Juicy
(She want the bad love)
(She want the dangerous love)
(She want the bad love)
(She want the dangerous love)
(This one na bad love)
(This one na dangerous love o)
(This one na bad love)
(Omo this one na dangerous love)
Fuck all the foes fuck all the fuckin miscreants
I don't care from now you are familia
Who the fuck, who wan put that asunder
Amadioha go baff you with thunder
Dem toxic dem toxic
My ex toxic she talk say
She wan move in with me
No bitch
I said I no de move that way (bitch)
Who said you're wonderful bitch you're not wonderful
You left me standing there straight like a popsicle
I don't want fuck with you you are not loveable
No more is no more you are just an obstacle
Who said you're wonderful bitch you're not wonderful
You left me standing there straight like a popsicle
I don't want fuck with you you are not loveable
No more no more you are just an obstacle
No more is no more you are just an obstacle
(No more is no more you are just an obstacle)
Bad man me I no de fear nobody
Bad man nobody de try to dare me
But when I saw you girl I no fit to think
Girl I swear you be juju or something
Backa(barca) wey fit to kill a man in man u
Backbone girl I fit to fall without you
Fuck all the things occurring, happening
Babe I swear I go stand by you
(I go stand by you)
(This one na bad love this one na dangerous lover)

Credits
Writer(s): Michael Ozah
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.