Flavour
They say you put a good show
You're on the radio boy
Now they done believe
You done turn star boy on a global tour
Na me dey wan see
What all of them see are blessings
No one see them scars
Blessings they come but in disguise
And now because we believe
We don dey win
I go try to make you understand
'Cause wetin I wan' tell you na a different story
Something wey done go up one day ought to come down
So I'm gonna return the favour
I'm gonna make my people proud
So make you tell me what's the flavour
And me no care about where you're from
So where you come where you come where you come from
Where you come where you come where you come from
Unu want it white
Unu want it brown, brown yellow white black

It don't matter yeah
Where you come from
It don't matter yeah
It don't matter yeah
See I no dey fear defeat
Na una crown me 'cause it fits
Now we done blow
Only God knows
We done sow
Now it's about time to dey reap
Na only me dey run my race yeah
I dey mind my business
So make you dey your dey
I go stay my lane
Carry palava waka
I no want wahala

Credits
Writer(s): Joe Nzemeke
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.