Thunder Fire You

Owanbe, see ehn, you don mess up big time
Na my matter you wan dey use dey play for road?
See oh, omo na sabi boy vibes all the way o
You no fit use poto-poto stain my clothe
Larry of Africa

They tell me don't come late
My mata don turn case
Now everybody puti mouth for the mata
Be like say them chop crase

Me thanking Jah for grace
Me naffi hide my face
No put ogogoro for inside my liver
You naffi block my way
You carry my matter for head
Like helmet
Shey you be Spartacus?
All dem haters dema try to dey kill me
Me I be Lazarus

Thunder fire fire
Thunder fire fire you
Thunder fire fire
Thunder fire fire you

Thunder fire, fire (make ogun kill you, me I no need you)
Thunder fire, fire you (if you wan die for my mata, I no send you)
Thunder fire, fire (make ogun kill you, me I no need you)
Thunder fire, fire you (if you wan die for my mata, I no send you)

Her name na Blessing but she be curse
She try to stress me but she be loss
I chase am back to where she belong
E no fih pain me 'cause me I be boss oh

Her name na Blessing but she be curse
She try to stress me but she be loss
I chase am back to where she belong
E no fih pain me 'cause me I be boss oh

E no fih pain me 'cause me I be boss oh
E no fih pain me 'cause me I be boss oh
E no fih pain me 'cause me I be boss oh
E no fih pain me 'cause me I be boss oh

If anything do me and my guys
Make jah jah bring us back to light
And if na kele want to make us fight
Make shopono come help me spoil her life

If anything do me and my guys
Make jah jah bring us back to light
And if na kele want to make us fight
Make shopono come help me spoil her life oh

You carry my mata for head like helmet
Shey you be Spartacus?
All the haters dema try to dey kill me
Me I be Lazarus
You carry my mata for head like helmet
Shey you be Spartacus?
All the haters dema try to dey kill me
Me I be Lazarus

Thunder fire, fire
Thunder fire, fire you
Thunder fire, fire, oh
Thunder fire, fire you

Thunder fire, fire (make ogun kill you, me I no need you)
Thunder fire, fire you (if you wan die for my mata, I no send you)
Thunder fire, fire (make ogun kill you, me I no need you)
Thunder fire, fire you (if you wan die for my mata, I no send you)

Make ogun kill you, me I no need you
If you wan die for my mata, I no send you
Make ogun kill you, me I no need you
If you wan die for my mata, I no send you



Credits
Writer(s): Joseph Williams Erondu, Khalifa Favour Donwa
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link