One Day

One day, one day
One day, one day
(Blessings on my way)
One day, one day
One day, one day
One day, one day

See, I know say one day I go make am
E no matter wetin dem dey talk oh oh
See I know say one day I go make am oh
E no matter wetin I don see

As bad belle dem dey maya maya
Haters still dey hala hala
Oluwa go dey shower shower
Blessings 'pon my way
As bad belle dem dey maya maya
Haters still dey hala hala
Oluwa go dey shower shower
His blessings 'pon my way

When I look to my left oh
When I look to my right oh
See I cannot deny oh
Say my pocket e no full oh
But I swear to God say I no go thief
Cos I know say life na turn by turn
And I gats to wait till e reach my turn
(Oh oh oh)
I go get work
I go get motor
I go get house
No be for ghetto
Dem go play my song from Alaba to Morocco
One day, one day

See, I know say one day I go make am
(One day, one day)
E no matter wetin dem dey talk oh
(One day, one day)
See I know say one day I go make am oh
E no matter wetin I don see

As bad belle dem dey maya maya
Haters still dey hala hala
Oluwa go dey shower shower
His blessings on my way
As bad belle dem dey maya maya
Haters still dey hala hala
Oluwa go dey shower shower
His blessings on my way
(One day, one day)

If He don am for you
He go do am for me
Baba wey do am for Dangote
Na Him go do am for you oh
You go get work
You go get motor
You go get house
Charlie
One day you go carry your own pikin oh
Yeah yeah yeah

See, I know say one day I go make am
E no matter wetin dem dey talk
(Bad belle dem go talk oh)
See I know say one day I go make am
(One day one day)
E no matter wetin I don see

As bad belle dem dey maya maya
Haters still dey hala hala
Oluwa go dey shower shower
His blessings on my way
As bad belle dem dey maya maya
Haters still dey hala hala
Oluwa go dey shower shower
His blessings on my way

As bad belle dem dey maya maya
Haters still dey hala hala
(One day, one day)
Oluwa go dey shower shower
(One day, one day)
Blessings on my way
(One day, one day)



Credits
Writer(s): Chidiebere Chiemerie Ubachukwu
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link