Quaestio

(Nana khay)
Yeah-yeah Yeah-yeah
Eyee
Kojo Bheezy again o
Yeah

As adey work adey strive for my money
No be today ago worry o
Long life for my mummy
Make she dey fine soon we go happy o
Help me now no be later
As adey strive for my paper
Some people dey want see me fail under my own eyes (My niqqas)

Tell me wetin I gain if I no live life
Dem wan' make I kpeme to kill my vibe
Anything I do see them wan' criticize but you only live once (My niqqas)
Tell me wetin I gain if I no live life
Dem wan' make I kpeme to kill my vibe
Anything I do see them wan' criticize but you only live once (My niqqas)

Sometimes edey do me some way
Like say some people dey use stole way
But
Anyhow as ebi any day adey pray for favor to come my way
No be easy to make am out of the street
Everyday we grind we dey put am on repeat
First born I for pay the fees
Nothing dey show for my pocket Baba God please

Tell me wetin I gain if I no live life
Dem wan' make I kpeme to kill my vibe
Anything I do see them wan' criticize but you only live once (My niqqas)
Tell me wetin I gain if I no live life
Dem wan' make I kpeme to kill my vibe
Anything I do see them wan' criticize but you only live once (My niqqas)

If I no live life
They want to kill my vibe oo
(Ehee eeeyea) My niqqas

As adey work adey strive for my money
No be today ago worry o
Long life for my mummy
Make she dey fine soon we go happy o
Help me now no be later
As adey strive for my paper (Paper)
Some people dey want see me fail under my own eyes (Ohh nananaana) (My niqqas)

Tell me wetin I gain if I no live life (Life e)
Dem wan' make I kpeme to kill my vibe (Vibe o)
Anything I do see them wan' criticize but you only live once (My niqqas)
Tell me wetin I gain if I no live life (Life ohh)
Dem wan' make I kpeme to kill my vibe
Anything I do see them wan' criticize but you only live once (My niqqas)

Tell me wetin you gain if you no live life (Oh nananaana)
Dem wan' make you kpeme to spoil your shine (Ohh ya-ya-yaa-yaa)
Anything you do see them wan' criticize but you only live once (My niqqas)
Tell me wetin you gain if you no live life ohh ohh
Spoil your shine
Them wan' kill me shine
Ohh nananaaa
(My niqqas)



Credits
Writer(s): Kojo Dapaah
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link