Light Up

Omo ge jo jo jo
Eh yh
Omo ge jo jo jo
Say Eh yh
Omo ge jo jo jo
Eh yh
Omo ge jo jo jo

You no fit kill e me with this your waist
Lie lie lie lie ko le werk
You no fit kill e me with this your waist
Lie lie lie lie ko le werk
You no fit kill e me with this your way
Lie lie lie lie ko le werk

All of my lekki girls
Omo to fe jaiye jaiye jaiye
Them like to go Las Vegas o
Omo to fe jaiye jaiye jaiye
All of my lekki girls
Omo to fe jaiye jaiye jaiye
Them love to go Las Vegas o
Omo to fe jaiye jaiye jaiye

She like to light up o light up
Omo to Shan one to dance all night all night
She like to light up o light up
Omo to shan one to dance all night all night
She like to light up o light up
Omo to shan one to dance all night all night
She like to light up o light up
Omo to shan one to dance all night all night

Oya make we dance skelimbe o
skelimbe o skelimbe o
Oya make we dance skelimbe o
skelimbe o skelimbe o
Oya make we dance skelimbe o
skelimbe o skelimbe o
Eh dance skelimbe o
skelimbe o skelimbe o

Everywhere I go
Dem just Dey rush us o
Them want to Dey know how the boy they light up o
They want to they know how the boy they venture o
The money de come
Now we want to venture o
She got me
she got me Feeling the vibe o
Ye ye ye
I love her
I love her feeling me style o
Ye ye ye
Oya turn up turn up
Baby make you light up light up
I got you all over all over oooh oh oh

Oya make we dance skelimbe o Sherifat
skelimbe o Sherifat skelimbe o Sherifat
Oya make we dance skelimbe o Sherifat
skelimbe o Sherifat skelimbe o Sherifat
Oya make we dance skelimbe o Sherifat
skelimbe o Sherifat skelimbe o Sherifat
Eh dance skelimbe o (Sherifat)
skelimbe o Sherifat skelimbe o Sherifat

Omo to Shan one to dance all night all night
Omo to Shan one to dance all night all night
Omo to Shan one to dance all night all night
Omo to Shan one to dance all night all night

She like to light up o light up
Omo to Shan one to dance all night all night
She like to light up o light up
Omo to shan one to dance all night all night
She like to light up o light up
Omo to shan one to dance all night all night
She like to light up o light up
Omo to shan one to dance all night all night

Do re
Do re Do Do
Do re
Do re Do Do
Do re
Do re Do Do
Do re ye ye ye ye
Do re Do Do

Chee
Yagi boy Dave jay shine boy
Wara wara



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link