Abena

Baby zangelewa
Wale wale, wale wale, sale wale yeah
See the things wey you do me
Girl you don thiefy my heart away now (away now now)
Na the way you dey do me yeah (oh oh)
Girl you don making my thing dey wait now (dey wait oh yeah yeah)
Baby zangelewa
Wale wale (wale wale), wale wale (wale wale), sale wale (sale wale)
Baby zangelewa (zangelewa)
Wale wale (wale wale), wale wale (wale wale), sale wale yeah
My Abena
Abena, girl you my Abena oh yea
You my Abena yeah
Abena, girl you my Abena
Abena ah
Baby zangelewa
Wale wale (wale wale), wale wale (wale wale), sale wale (sale wale)
Baby zangelewa (zangelewa)
Wale wale (wale wale), wale wale (wale wale), sale wale yeah
So many things wey you do me baby
E dey make my heart insane o
All I wanna play oh
Girl I go carry your matter for head oh, oh no
I no go leave you lie lie
Every other day we go chewgum lie lie, oh no
We go dey zangelewa
Everyday we go wankerewa
Summer time we go dey zangelewa
Enemies go dey danburuwa, oh no
We go dey wankerewa
Everyday we go wankerewa
Summer time we go dey zangelewa
Enemies go dey danburuwa, oh no
My Abena
Abena, girl you my Abena oh yeah
You my Abena yeah
Abena girl you my Abena, yeah
Abena ah
Baby zangelewa
Wale wale (wale wale), wale wale (wale wale), sale wale (sale wale)
Oh baby zangelewa (zangelewa)
Wale wale (wale wale), wale wale (wale wale), sale wale yeah



Credits
Writer(s): Love Jatto
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link