Overload

Anikakawa
Star Crown

Make I tell you something
Something wey you no fit understand
Girlie plenty for this life
A nigga toast you
Make you no the buga fa
I dey for corner
The smoke my gbana
I see this bani Waka pass
I call her fine girl
Cute girl
I for like you be my baby sha
So why you come form for me
The tell me say I no get enough money
She say look at this my fine body
You no fit to gum body eh
I dey for corner
I the for corner
The smoke my gbana oshe
The girlie Waka jejely the pass
She enter my eyes owe

She's fine
She's fine
Body Devine
Body Devine oh
She carry front
She carry back
She sabi the code oshe

Now she turned me to banbiallah
Cus she send aza
I no fit waya
Fine boy from Katsina Ala
I rep I be ETULO BOY
Now she turned me to banbiallah
Cus she send aza
I no fit waya
Fine boy from Katsina Ala
I rep I be ETULO BOY

Gee
You got to see this one
E Big Ba
Ayege yege yaga yaga yogo yogo Jesus
I jam her for party
She the shake her waist
This your Baca put man on a wait
Ahnn
Shey after party
We dey go my place
She say you gats get the Dollar cus I no the look your face ahnn

Overlord
Overlord
She Carry am Overload
From head to toe
From head to toe
She make a man loose control
Overlord
Overlord
She Carry am Overload
From head to toe
From head to toe
She make a man loose control

She's fine
She's fine
Body Devine
Body Devine oh
She carry front
She carry back
She sabi the code oshe

Now she turned me to banbiallah
Cus she send aza
I no fit waya
Fine boy from Katsina Ala
I rep I be ETULO BOY
Now she turned me to banbiallah
Cus she send aza
I no fit waya
Fine boy from Katsina Ala
I rep I be ETULO BOY

Overlord
Overlord
She Carry am Overload
From head to toe
From head to toe
She make a man loose control
Overlord
Overlord
She Carry am Overload
From head to toe
From head to toe
She make a man loose control

Who don big
Don big abeg
Comot body
Comot body
Comot body
Spiritual
Anikakawa
Star Crown



Credits
Writer(s): Adama Sunday
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link