Zero Stress

Oh oh oh
Ahhn ahn ahn ahn
Hmm
Oluwa santee again
Oou oh yeah eh
Oou oh yeah eh eh
Ahn ahn
This one na origina afro gbedun

Fine boy like me still dey single
Nobody show me love that's the issue
So am tryna fix myself kin le mingle
Me cannot kii myself life is simple
Oouuu

Me wanna live my life jeje
Tepa mo se ko ba le tegbe
But all this ha*ers want me to senpe
Oh never ko le jo se o

Ibi ti made mo ma debe o
Man fit blow with out label oo
Anyhow e be we go reach there o
Man just dey grind me i no fear o
Ibi ti made mo ma debe o
Man fit blow with out label o
Anyhow e be we go reach there o
Man just dey grind me and I no fear o

Man have been dey face am seh me no fear
And have been dey chop my tea with no bread
I no wan suffer again o to ge
Biko say me a prayer make i hear
I just wanna flex me no want stress
Writing this song all day with my tears
Many nigga dey my side them no care
Hmm badman even sef no dey send
Pack all my stress and put them under
Gat many things wey dey make me bother
Mo ti so ilorin me no wan to so fa(suffer)
Owe loro mi,shey you understand that
Hmm
Kira kita o dollar me sef don tire
Ori kan lo dade ori kan lo je ya
Take that far away cus I no want that
(Because me I no want that)

Jah jehovah bless me i don dey pray
Maamie be ni Ile she don dey wait
Boy don dey loose hope e don dey tey
Bless me quickly baba e don dey tey

Me wanna live my life jeje
Tepa mo se ko ba le tegbe
But all dz ha*ers want me senpe
Oh never ko le jo se o

Ibi ti made mo ma debe o
Man fit blow with out label o
Anyhow e be won go reach there o
Man just dey grind me i no fear o
Ibi ti made mo ma debe o
Man fit blow with out label o
Anyhow e be won go reach there o
Man just dey grind me i no fear o

Emi omo ologo
Le won lere se like popo
Everybody run from me like a crypto
B*dman just wan to flex o

Emi omo ologo
Le won lere se like popo
Everybody run from me like a crypto
B*dman just wan to flex o

Me wanna live my life jeje
Tepa mo se ko ba le tegbe
But all this ha*ers want me to sen pe
Oh never ko le Jo se o

Ibi ti made mo ma debe o
Man fit blow with out label o
Anyhow e be won go reach there
Man just dey grind me i no fear
Ibi ti made mo ma debe o
Man fit blow with out label o
Anyhow e be won go reach there o
Man just dey grind me i no fear o



Credits
Writer(s): Santee Jay
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link