Soja
Kwaku nie
My mystery box is somewhere very near
I feel it inside me, I'm feelin' very weird
Somethin' wey I dey chase
For years back in the days
If you told me I would see this flag waving, I won't believe you (I won't believe you)
No—
'Cause how far could I go? (How far could I go?)
Eh-yeah (how far could I go?)
I'm too close, I can feel it
Somethin' is vibratin' inside me, I'm celebating
But, outside them dey kill me
My own self dey kill me (my own body, my own body)
My own anxiety
My inferiority, what-what-what (ah)
Ah! Dem all dey kill me, dem all dey kill me
And, I don't feel okay (okay)
My heart is beatin' so fast (so fast)
So fast
So fast (oh, fast-fast, fast)
Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin oh
Oh, Soja, Soja, Soja, Soja
Stand and beat your chest
Dem dey come, dem dey come, dem dey come
No make them catch you off-guard
Don't let them touch your skin oh
'Cause you know how e be, my Shella (shella)
Streets gettin' colder
They bury my bredda spirit, he no fit stand proper, he dey shake oh (he dey shake oh)
He no fit stand proper, he dey shake oh
It's hard to believe, my gena (genna, genna, genna, genna)
You for see with your naked eyes, I swear my papa
This season is a very dark one (very dark season)
This season is a very dark one oh (it's a very dark season)
My own anxiety
My inferiority, what-what dey kill me
Dem all dey kill me, (dem all dey kill me)
Dem all dey kill me
And, I don't feel okay (okay, okay-yy)
My heart is beatin' so fast (so)
So fast oh (so)
So fast (okay, okay-yy)

Credits
Writer(s): Mohammed Sherif, Joshua Adjei
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2024 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.