Story

I'm too nice for you guys
African boy with a Caribbean vibe

I dey meditate oh
Long time ago, I dey meditate oh
South to the west, I don navigate oh
All my people, I dey educate, oh-ah-ahn

Make una elevate oh
Walai, I dey live by grace oh
Bad, bad people wanna stop our race oh
Shogbon mi?
They wanna stop our chop oh-ah-ahn

I wanna tell you a story
Story, story oh
Poor man die for nothing
Nothing, nothing oh
I wanna tell you a story
Story, story oh
Black man kpai for nothing
For nothing dem shoot am oh

Where we dey go? (Ehen)
Where we dey go?
Where we dey go?
Me I no know oh (ehen)
Me I no know, me I no know

For some people, life e no hard (for some people life e no hard)
For some people, life e no easy, ah-ahn (life e no easy)
Mama tell me, make I pray hard (mama tell me make I pray hard)
My brother tell me, make I work smart

Or you go suffer, suffer, suffer, suffer oh (suffer, suffer)
Suffer, suffer, for the man wey dey Abuja o (dey Abuja)
Or you go suffer, suffer, suffer, suffer oh (suffer, suffer)
Suffer, suffer, for the man wey wear agbada o (wear agbada)

This na nonsense oh
This na tragedy oh (omo na tragedy o)
I nor fit take am oh-oh-oh
I nor fit see am oh-oh

Poor man dey suffer, suffer
Rich man dey raise agbada oh
Poor man dey ride okada
Rich man dem dey Abuja oh
E never finish oh
E never finish

I wanna tell you a story
Story, story oh
Poor man die for nothing
Nothing, nothing oh
I wanna tell you a story
Story, story oh
Black man kpai for nothing
For nothing dem shoot am oh

Where we dey go? (Ehen)
Where we dey go?
Where we dey go?
Me I no know oh (ehen)
Me I no know, me I no know

For some people, life e no hard (for some people life e no hard)
For some people, life e no easy, ah-ahn (life e no easy)
Mama tell me, make I pray hard (mama tell me make I pray hard)
My brother tell me, make I work smart

Or you go suffer, suffer, suffer, suffer oh (suffer, suffer)
Suffer, suffer, for the man wey dey Abuja o (dey Abuja)
Or you go suffer, suffer, suffer, suffer oh (suffer, suffer)
Suffer, suffer, for the man wey wear agbada o (wear agbada)

This na nonsense oh
This na tragedy oh
I nor fit take am oh-oh-oh
I nor fit see am oh-oh

Poor man dey suffer, suffer (this is more than just talent, baby)
Poor man dey ride okada (international boy)
Rich man dem dey Abuja oh
E never finish



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link