Better Life - Special Version

Bad man(bad man wanna see me down bad bad man)
Koba
Bad man dripped on Dior Dior(Bad man dripped on Dior Dior)
I remember then when Dem tell me shior
I remember then when Dem tell me shior
Right now Dem dey sings along my song
From east to west south and north
Dem dey feel am on God

Better life
Better life
Better life
I am seeking for a better life

Better life
Better life
I'm searching for a better life
Make Dem no stress me
Make Dem no vex me
I am seeking for a better life
Better life(better life)
I'm searching for a better life

If you won bless me no go take am curse me
Sheybi na person God go send to person
If you won bless me no go take flex me
Abegi give me the money my bros me
Sheybi na papa God dey render blessings

Better life
Better life
I'm seeking for a better life
Better life
Better life
I'm searching for a better life
Make Dem no stress me
Make Dem no vex me
I am searching for a better life
Better life
Better life
I'm seeking for a better life

I do omo I must think twice
Wetin dem talk omo na radarada
Bad energy oya stay far away
If you don't want stay oya bye bye bye
Sheybi na my life I go live am as I like

Bad man dripped on Dior Dior
I remember then when Dem tell me shior
Right now Dem dey sings along my song
From east to west south and north
Dem dey feel am on God
Better life
Better life
Better life
I am seeking for a better life
Better life
Better life
I'm searching for a better life
Make Dem no stress me
Make Dem no vex me
I am seeking for a better life
Better life
Better life
I'm searching for a better life
Koba



Credits
Writer(s): Benson Tolulope
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link