Energy

Shey na person we dey Hustle
Na him go bubble
Me I keep it one hundred And I stay Jigga
Hungry for tha money
So me stack it double
Me i No Dey plan to stop
My life has been a struggle
No like anything trouble
I know me I'm too stubborn
But Humble by my hustle
Don't try to tell me nothing ahaa
Try to tell me nothing
What a feeling o oh oh
Anytime I drop
Them dey feel am o oh oh
I no sabi slow o oh
No relenting
Always on the go oh oh
What a feeling o oh oh
Anytime I drop
Them dey feel am o oh oh
I no sabi slow o oh
No relenting
Always on the go oh oh
Nothing wey me I never see
That's why I dey protect my Energy
Nothing wey me I never see
That's why I dey protect my Energy
Alcoholic junkie Dey make me feel something
Shawty say that she loves me
Say she want the whole me
I tell her me I'm shiesty (Tell her me I'm shiesty)
When money no Dey come my way
So many people run away
I dey pray for blessings come my way
I dey hustle every night and day
I No run away
Nothing wey me I never see
That's why I dey protect my Energy
Nothing wey me I never see
That's why I dey protect my Energy
What a feeling o oh oh
Anytime I drop
Them dey feel am o oh oh
I no sabi slow o oh
No relenting
Always on the go oh oh
What a feeling o oh oh
Anytime I drop
Them dey feel am o oh oh
I no sabi slow o oh
No relenting
Always on the go oh oh



Credits
Writer(s): Razedandy
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link