Light up (feat. STONE D)

Yeah man
Badboyrizzy bizzy again
Call me stone d yeh e eh eh

Me give jah all the glory
Cuz nobody holy
Jah change my story
Would anybody really know me
But Badman no go rest
Until I get the papers
I no know why dem vex
You wish me bad back to sender

Woyo,woyo
Woyo
See we go light up and smoke tonight
Woyo,woyo
Woyo
See we go light up and smoke tonight
Woyo,woyo
Woyo
See we go light up and smoke tonight
Woyo,woyo
Woyo
See we go light up and smoke tonight

Oh wah oh
Oh wah oh oh oh
Wah oh
Na ah ah ah
We go light up and smoke tonight

When e go clear dem go shock
Na my matter dem Dey talk
Fuck anybody wey no help me wey dey talk
Look at me now cuz I'm heading to the top
I no Dey fake am and Dem still underrate am yh yh
See Wetin we Dey do to survive
And at the same time problem Dey compile yh yh
Cuz I no Dey rush I go wait for time
Smoking all day and money on my mind yh eh

Woyo,woyo
Woyo
See we go light up and smoke tonight
Woyo,woyo
Woyo
See we go light up and smoke tonight
Woyo,woyo
Woyo
See we go light up and smoke tonight
Woyo,woyo
Woyo
See we go light up and smoke tonight

Oh wah oh
Oh wah oh oh oh
Wah oh
Na ah ah ah
We go light up and smoke tonight

I Dey I Dey my lane
I no Dey fumble
Tell you real fact always talk truth
Inner the street shine your eyes e be like jungle
See niggas go Dey use you dem no go talk truth
That's why I Dey my lane oh
Cuz nobody Dey feel my pain oh
Fuck a man way go try cross my lane oh
Jah make my hustle no be in vain
I pray oh lord

Woyo,woyo
Woyo
See we go light up and smoke tonight
Woyo,woyo
Woyo
See we go light up and smoke tonight
Woyo,woyo
Woyo
See we go light up and smoke tonight
Woyo,woyo
Woyo
See we go light up and smoke tonight

Oh wah oh
Oh wah oh oh oh
Wah oh
Na ah ah ah
We go light up and smoke tonight
Oh wah oh
Oh wah oh oh oh
Wah oh
Na ah ah ah
We go light up and smoke tonight



Credits
Lyrics powered by www.musixmatch.com

Link