On a Daily
Am working on d paper
Am working for d paper
On a daily
Cash app no be paypal haa
Ka rona GBE gba on a daily
Am grinding for d paper
Am hustling for d paper
On a daily
Oluwa saanu mi haa
Ma je kan mu mi on a daily
Tin ba broke ko le pay me haaa
Kole pay me haa
Big bag na d payback haaa
Stack up d paper on a daily
Ma lowo yen daandaan
I go role with them governor
I be star boi jo Jen soko
The top is my place
O le je a jo ko
Ma lowo yen daandaan
I go role with them governor
I be star boi jo Jen soko
The top is my place
O le je a jo ko Hmmm
No go off my poli o hun
No time on my rollie o hun
Ain't nobody sef owe me o hun
Cuz nobody sef owe you
No go off my poli o hun
No time on my rollie o hun
Ain't nobody sef owe me o hun
Cuz nobody sef owe you
That's why me grind all night
All night
Am catching the next flight
Next flight
Online but I don't chat
Your girlfriend want to
Sex sex chat
sex chat
Make we talk about the money
Baby girl see no dey look me like Donkey
You no say na money matter
Dey ginger me
I no get time for story wey dey hinder me
I no get time for story wey dey hinder me
Glamour jeun mo
Who no know go know huun
When I make d dough
Ma lowo yen daandaan
I go role with them governor
I be star boi jo Jen soko
The top is my place o le je a jo ko hunn
Ma lowo yen daandaan
I go role with them governor
I be star boi jo Jen soko
The top is my place o le je a jo ko
Hunn
No go off my poli o hun
No time on my rollie ohun
Ain't nobody sef owe me o hun
Cuz nobody sef owe you o
No go off my poli o hun
No time on my rollie o hun
Ain't nobody sef owe me o hun
Cuz nobody sef owe you o
Am working on d paper
Am working for d paper
On a daily
Cash app no be paypal haa
Ka rona GBE gba on a daily
Am grinding for d paper
Am hustling for d paper
On a daily
Oluwa saanu mi haa
Ma je kan mu mi on a daily
Tin ba broke ko le pay me haaa
Kole pay me haa big bag na d Payback haaa
Stack up d paper on a daily
I no get time for d story wey dey Hinder me
You know say na money matter Dey ginger me
Glamour jeun mo
Who no know go know huun
When I make d dough
big big dough
Omowoliii
I rep Samtrix babby
If is not about the money dont
Hit ma fone
Chaiiii
Am working for d paper
On a daily
Cash app no be paypal haa
Ka rona GBE gba on a daily
Am grinding for d paper
Am hustling for d paper
On a daily
Oluwa saanu mi haa
Ma je kan mu mi on a daily
Tin ba broke ko le pay me haaa
Kole pay me haa
Big bag na d payback haaa
Stack up d paper on a daily
Ma lowo yen daandaan
I go role with them governor
I be star boi jo Jen soko
The top is my place
O le je a jo ko
Ma lowo yen daandaan
I go role with them governor
I be star boi jo Jen soko
The top is my place
O le je a jo ko Hmmm
No go off my poli o hun
No time on my rollie o hun
Ain't nobody sef owe me o hun
Cuz nobody sef owe you
No go off my poli o hun
No time on my rollie o hun
Ain't nobody sef owe me o hun
Cuz nobody sef owe you
That's why me grind all night
All night
Am catching the next flight
Next flight
Online but I don't chat
Your girlfriend want to
Sex sex chat
sex chat
Make we talk about the money
Baby girl see no dey look me like Donkey
You no say na money matter
Dey ginger me
I no get time for story wey dey hinder me
I no get time for story wey dey hinder me
Glamour jeun mo
Who no know go know huun
When I make d dough
Ma lowo yen daandaan
I go role with them governor
I be star boi jo Jen soko
The top is my place o le je a jo ko hunn
Ma lowo yen daandaan
I go role with them governor
I be star boi jo Jen soko
The top is my place o le je a jo ko
Hunn
No go off my poli o hun
No time on my rollie ohun
Ain't nobody sef owe me o hun
Cuz nobody sef owe you o
No go off my poli o hun
No time on my rollie o hun
Ain't nobody sef owe me o hun
Cuz nobody sef owe you o
Am working on d paper
Am working for d paper
On a daily
Cash app no be paypal haa
Ka rona GBE gba on a daily
Am grinding for d paper
Am hustling for d paper
On a daily
Oluwa saanu mi haa
Ma je kan mu mi on a daily
Tin ba broke ko le pay me haaa
Kole pay me haa big bag na d Payback haaa
Stack up d paper on a daily
I no get time for d story wey dey Hinder me
You know say na money matter Dey ginger me
Glamour jeun mo
Who no know go know huun
When I make d dough
big big dough
Omowoliii
I rep Samtrix babby
If is not about the money dont
Hit ma fone
Chaiiii
Credits
Writer(s): Gbenga Akintonde
Lyrics powered by www.musixmatch.com
Link
© 2025 All rights reserved. Rockol.com S.r.l. Website image policy
Rockol
- Rockol only uses images and photos made available for promotional purposes (“for press use”) by record companies, artist managements and p.r. agencies.
- Said images are used to exert a right to report and a finality of the criticism, in a degraded mode compliant to copyright laws, and exclusively inclosed in our own informative content.
- Only non-exclusive images addressed to newspaper use and, in general, copyright-free are accepted.
- Live photos are published when licensed by photographers whose copyright is quoted.
- Rockol is available to pay the right holder a fair fee should a published image’s author be unknown at the time of publishing.
Feedback
Please immediately report the presence of images possibly not compliant with the above cases so as to quickly verify an improper use: where confirmed, we would immediately proceed to their removal.